avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Rommyo - Jeopardy

Русский перевод

 
0
She's allergic to me
So she no give am to me
Say she be loving Tony
But she be running to me
Anything she feeling lonely ooh
She come dey whisper Rommyo
So na who get the loving
Oh no no

Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
Wey no love you bebe
Like I love you bebe mmmhm
Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
Wey no love you bebe
Like I love you bebe

Veronica follow me
Kolopi no be polygamy
E go cast for artillery
As e be, shey na you getting my salary
Kilode kilode baby na wetin
Make you no keeping me waiting
No need for procrastination
Come make we ease up the tension

Girl if you like I go get on my knees
Girl if na fight, I go fight police
Girl make you bend, make you swallow my kids
If na juju, I go sacrifice
Baby girl I go jeopardy
Girl as long as we gum body
Buh she running away from the Bobo
I too dey play with dem odo
Ahhhh
Ahhhh

She's allergic to me
So she no give am to me
Say she be loving Tony
But she be running to me
Anything she feeling lonely
She starting to call me on my cell oh
I come dey ask her why na Bello

Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
Wey no love you bebe
Like I love you bebe mmmhm
Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
No be one kind werey
Wey no love you oh no

Rommyo Rommyo
У нее аллергия на меня
Поэтому она не дает мне ответа
Скажи, что она любит Тони
Но она бежит ко мне
Что-то, что она чувствует себя одинокой, ох
Она пришла и шепчет Роммио
Так что, кто получит любовь
О нет, нет

О, мой ребенок
Детка
Подари мне любовь каждый день
Ежедневно
Нет, будь добрым, вери
Вери
Вей, не люблю тебя, детка
Как я люблю тебя, детка ммммм
О, моя детка
Детка
Подари мне любовь каждый день
Ежедневно
Нет, будь добрым, вери
Вери
Вей, не люблю тебя, детка
Как я люблю тебя, детка

Вероника, следуй за мной
Колопи, не будь многоженцем
E иди в артиллерию
Как бы то ни было, шей на тебя получаю зарплату
Кило-килод, детка, на Wetin
Сделай так, чтобы ты не заставляла меня ждать
Не нужно откладывать дела
Приходите, мы снимем напряжение

Девушка, если хотите, я пойду за на коленях
Девушка, если я не буду драться, я пойду драться с полицией
Девушка заставит тебя согнуться, заставит тебя проглотить моих детей
Если ты не дерешься, я пойду на жертву
Девочка, я подвергаюсь опасности
Девочка пока мы жвачим тело
А она убегает от Бобо
Я тоже играю с дем одо
Аааа
Аааа

У нее на меня аллергия
Так что она нет дай мне
Скажи, что она любит Тони
Но она бежит ко мне
Все, что она чувствует себя одинокой
Она начинает звонить мне на мобильный, о
Я прихожу, они спрашивают ее, почему на Белло

О, детка
Детка
Подари мне любовь каждый день
Ежедневно
Не будь таким добрым, вери
Верей
Вей, не люблю тебя, детка
Нравится Я люблю тебя, детка ммммм
О, моя детка
Детка
Подари мне любовь каждый день
Ежедневно
Не будь одним добрым вери
Верей
Нет будь одним добрым вери
Вэй, я не люблю тебя, о нет

Rommyo Rommyo

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


Больше Песен Rommyo

Rommyo

Rommyo

Биография

Новые Тексты Песен

Yngaries - Corde | Testi
{Ritornello} Ho problemi ben più grandi dei tuoi occhi Lo sò bene ma ti guardo
L'Elfo - Mary Jane | Testi
{Intro} (supervova) (supervova - beatz) (Mary Jane, sei la mia Mary
Kee0tay - Should I | Lyrics
{Intro} Yeah I been working so noo {Chorus} Uh
Pan Paniskus - Üç Yapraklı Yonca | Şarkı Sözleri
Nerden bulup getirdin üç yapraklı yoncayı Onu burada hoş görmezler Benimse hep aradığım
Rhett Walker - Days That We Dreamed Of | Lyrics
{Verse 1} You know that life was flyin' by a million miles a minute When
React - Let's Go All the Way | Lyrics
Ohh ohh oh Yeah Let's go all the way Let's go all the way I see
Veedish - Comot | Lyrics
Mmmhm Ooh Comot, comot, comot, comot My spirit so calm No wahala
Fabio De Vincente - Come Quando Fuori Piove | Testi
Non saper che cosa fare Come quando fuori piove Quando non sei più contento Perché
Tayler Buono - La La Life | Lyrics
{Verse 1} This ain't a party, it's a new life style Momma made a baby