avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Veedish - Comot

 
0
Copied!
Mmmhm
Ooh
Comot, comot, comot, comot

My spirit so calm
No wahala
Told you I won't fight you nomore
I not get nothin'
I no get nothin' but a heartbreak
You said you'll never break me
You promised me (yeah,yeah)

I dey do well
Played with my heart
Na u sabi
Abeg you dey comot
Comot, comot, comot
Comot
Comot, comot, comot

You promised me
Say you no go fall my hand
Wetin you want from a girl like me (wetin you want from a girl like me)
Nothing spoiled
I'm so harmless
Ehen you did what is good for you

I dey do well
Played with my heart
Na u sabi
Abeg you dey comot
Comot, comot, comot
Comot
Comot, comot,comot
Comot, comot, comot

I will never hold a grudge on you
I wish you the best
I hope shе makes you happy
And I just wanna let you know
Let you know
That nothing spoilеd
Everything's okay

I dey do well( I dey do well)
Played with my heart(Played with my heart)
Na u sabi(Na u sabi)
Abeg you dey comot
Comot, comot, comot
Comot
Comot, comot, comot
I dey do well(I dey do well)
Played with my heart(Played with my heart)
Na u sabi(Na u sabi)
Abeg you dey comot
Comot, comot, comot
You dey comot
Comot, comot, comot
Comot, comot, comot

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Veedish lyrics

Veedish

No Foto

The meaning of the song

Biography

New Lyrics

InzaneMane - Könige des Unglücks | Liedtext
Intro InzaneMane: Hey Tim. Ob ich das diesmal wohl One-Take schaffe? Timaha:
SHYGUY.OG - E' Sord | Testi
{Pre-Rit.} "Teng sul n'obbiettiv 'ngap; aggia fa' e'
Guilty Pleasure - Chappell Roan | Testi
{Strofa 1} L'ho imparato su internet Rotelle girano nella mia testa
Giselle Torres - Reasons | Lyrics
{Verse 1} I still don't know how it happened Only took a few days We
スピッツ - サンシャイン | Lyrics (ja)
{スピッツ「サンシャイン」歌詞} {Verse 1} 困らせたのは 君のこと なぜかまぶしく思えてさ