avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Rommyo - Sapa Na Bastard

Русский перевод

 
0
Money wey i get
E no do my geh
E no do caro
And me i no know
Wetin i go take
Wey go do my bae
She wan leave me go
Caro biko no be so

Hustling for street be the thing wey me i do ohhh (ahhhhhhhhh)
All the money i get e dey stay for my mindset ohhhh
But i know, but i know
Me i know one day e go better
For my popsi
And mumsi
And my music
And my baby
Bam bam

Me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh

Money wey i get
E no do my geh
E no do caro
And me i no know
Wetin i go take
Wey go do my bae
She wan leave me go
Caro biko no be so

Bam bam me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh
Bam bam me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh

Why i go suffer
Suffer for naira
I no wan beggie bambi allah
Me i want to get the mulla
Me i want to flex
So i gats to sweat
Make my baby happy
Elegantly
Elegantly ohhh

Hustling wanna take me away
Every night my mumsi dey pray
And the music never too dey pay
So i gats to be strong for mother
If my baby follow kayode
Omoge tell me where i go dey
So i go hustle for mummy o
For money o
For money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o yeah

Rommyo rommyo daddy oh
Money o
Деньги, которые я получаю
E no do my geh
E no do caro
И я не знаю
Wetin i go take
Wey go do my baby
Она хочет оставить меня уйти
Caro biko, не будь таким

Суета на улице - это то, что я делаю, оххх (ааааааааа)
Все деньги, которые я получаю, остаются для моего мышления, оххх
Но я знаю, но я знаю
Я знаю, что однажды я стану лучше
Для моей попси
И мамы
И моей музыки
И моего ребенка
Бам бам

Я я иди, возьми
Сапа на ублюдка, о
Я, я возьми
Сапа на ублюдка, о
Я, я возьми
Сапа на ублюдка, о
Я, я возьми
Сапа на ублюдка о

Деньги, которые я получу
E no do my geh
E no do caro
And me i no знаю
Wetin i go take
Wey go do my baby
Она хочет оставить меня
Caro biko, не надо

Бам бам, я пойду за
Сапа на ублюдка, о
Я пойду за
Сапа на ублюдка, о
Бам бам, я пойду за
Сапа на ублюдка, ох
Я, я пойду за
Сапа на ублюдка, о

Почему я иду страдать
Страдать за найру
Я не хочу beggie bambi allah
Я хочу получить муллу
Я хочу сгибаться
Так что мне пора потеть
Сделай моего ребенка счастливым
Элегантно
Элегантно ох

Суета хочет меня забрать
Каждую ночь моя мама молится
И музыка никогда не слишком платит
Так что я хочу быть сильной ради матери
Если мой ребенок последует за Кайоде
Омоге, скажи мне куда я иду, дей
Так что я иду ради мамочки o
Ради денег o
Ради денег o
Деньги o
Деньги o
Деньги o
Деньги o
Деньги o
Деньги o
Деньги o
Деньги o
Деньги о да

Rommyo rommyo Daddy oh
Money o

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


Больше Песен Rommyo

Rommyo

Rommyo

Биография

Новые Тексты Песен

Kee0tay - Should I | Lyrics
{Intro} Yeah I been working so noo {Chorus} Uh
Pan Paniskus - Üç Yapraklı Yonca | Şarkı Sözleri
Nerden bulup getirdin üç yapraklı yoncayı Onu burada hoş görmezler Benimse hep aradığım
Rhett Walker - Days That We Dreamed Of | Lyrics
{Verse 1} You know that life was flyin' by a million miles a minute When
React - Let's Go All the Way | Lyrics
Ohh ohh oh Yeah Let's go all the way Let's go all the way I see
Veedish - Comot | Lyrics
Mmmhm Ooh Comot, comot, comot, comot My spirit so calm No wahala
Fabio De Vincente - Come Quando Fuori Piove | Testi
Non saper che cosa fare Come quando fuori piove Quando non sei più contento Perché
Tayler Buono - La La Life | Lyrics
{Verse 1} This ain't a party, it's a new life style Momma made a baby
Koethe - Light It Up | Lyrics
{Chorus} Light it up A little louder Light it up And no surrender
Fabio De Vincente - Oltre Le Nuvole | Testi
Dimmi un po' che cos'è Quel che mi lega a te E' un incanto che va Sopra