avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Rommyo - Dey Play

Русский перевод

 
0
Verse 1:
Me i no dey make mouth
Me i no dey boast
You see that kele wey i take out
Wey i like to post
She be the finest mamacita
Pretty senorita
My sexy margarita
Na she be anita

Hook:
You fine reach my bébe o (dey play)
Wan be my bébe o (dey play)
You no even totori me
You wan make i dey
Oga shey you wan be my dede o (dey play)
Wan thief my bebe o (dеy play)

Chorus:
I no need to talk too much cos i know say the baby wey i getti shе be fire o (fire fire fire o)
Make a man retire o (tire tire tire o)
Baby wey i getti she be fire o (fire fire fire o)
She gon wire you with wire o (wire wire wire o)

Verse 2:
I get money surplus o
I no be minus o
You dey doubt like thomas
Which one concern us o
As i dey with abigail
I no dey worry worry
Wetin them go talk for my back oh no

Anita say she fine die
Make she calm down
Amaka shey you fine die
Make you calm down
Ifunanya shey you be like barbie o
Make you calm down
Cos you never see my baby o
I know you go dey think say

Hook:
You fine reach my bébe o (dey play)
Wan be my bébe o (dey play)
You no even totori me
You wan make i dey
Oga shey you wan be my dede o (dey play)
Wan thief my bebe o (dey play)

Chorus:
I no need to talk too much cos i know say the baby wey i getti she be fire o (fire fire fire o)
Make a man retire o (tire tire tire o)
Baby wey i getti she be fire o (fire fire fire o)
She gon wire you with wire o (wire wire wire o)
Outro:
I no go too sabi (dey play)
You pass me get money (dey play)
You don't know my aza o
So what you said is funny
And you no too feel the boy oh (dey play)
You no enjoy oh (dey play)
Rommyo daddy oh

.........
Ohhhhh
Rommyo rommyo daddy o
Dey for you
Куплет 1:
Я не кричу
Я не хвастаюсь
Вы видите эту келе, которую я вынимаю
Вей, я люблю публиковать сообщения
Она лучшая мамасита
Милая сеньорита
Моя сексуальная Маргарита
Наверное, она Анита

Хук:
Ты отлично доберешься до моей малышки (играй)
Хочешь быть моей малышкой о (играй)
Ты даже не тотори меня
Ты хочешь сделать меня дей
Ога, эй, ты хочешь быть моим дедом о (дей играй)
Хочешь вора, моя малышка о (дей играй)

Припев:
Мне не нужно слишком много говорить, потому что я знаю, скажи малышке, когда я получу, она будет огнем o (огонь, огонь, огонь o)
Заставь мужчину уйти на пенсию o (шина, шина, шина o)
Детка, вей, я получу ее be fire o (fire fire fire o)
Она тебя проволокой проволокой o (wire Wire Wire o)

Куплет 2:
Я получаю излишек денег o
Я не минус o
Ты сомневаешься, как Томас
Какой из них касается нас o
Как я с Эбигейл
Я не волнуюсь, беспокоюсь
Мы пойдем говорить за мою спину, о нет

Анита говорит, что она прекрасно умрет
Заставь ее успокоиться
Амака, эй, ты хорошо умрешь
Заставь тебя успокоиться
Ифунанья, эй, ты будешь как Барби o
Заставь тебя успокоиться
Потому что ты никогда увидишь мою малышку o
Я знаю, что ты пойдешь, они думают, скажи

Крюк:
Ты прекрасно доберешься до моей малышки o (играй)
Хочешь быть моей малышкой o (играй)
Ты даже не тотори меня
Ты хочешь сделать меня дей
Ога, эй, ты хочешь быть моим дедом о (дей играй)
Хочешь воровать, моя малышка о (дей играть)

Припев:
Мне не нужно слишком много говорить, потому что я знаю, скажи малышке, когда я получу, она будет огнем o (огонь, огонь, огонь o)
Заставь мужчину уйти на пенсию o (шина, шина, шина o)
Детка, я получу, она будет fire o (fire fire fire o)
Она тебя проволокой о (провод проволока о)
Аутро:
Я не слишком саби (они играют)
Ты передаешь мне деньги ( они играют)
Ты не знаешь мою азу o
Так что ты сказал смешно
И ты не слишком чувствуешь мальчика ох (они играют)
Тебе не нравится ох (они играют)
Rommyo Daddy oh

.........
Ohhhhh
Rommyo rommyo Daddy o
Дей для тебя

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


Больше Песен Rommyo

Rommyo

Rommyo

Биография

Новые Тексты Песен

Brandon Ratcliff - What You Make It | Lyrics
{Verse 1} This crazy beautiful life's just one big carnival ride We're
Yngaries - Corde | Testi
{Ritornello} Ho problemi ben più grandi dei tuoi occhi Lo sò bene ma ti guardo
L'Elfo - Mary Jane | Testi
{Intro} (supervova) (supervova - beatz) (Mary Jane, sei la mia Mary
Kee0tay - Should I | Lyrics
{Intro} Yeah I been working so noo {Chorus} Uh
Pan Paniskus - Üç Yapraklı Yonca | Şarkı Sözleri
Nerden bulup getirdin üç yapraklı yoncayı Onu burada hoş görmezler Benimse hep aradığım
Rhett Walker - Days That We Dreamed Of | Lyrics
{Verse 1} You know that life was flyin' by a million miles a minute When
React - Let's Go All the Way | Lyrics
Ohh ohh oh Yeah Let's go all the way Let's go all the way I see
Veedish - Comot | Lyrics
Mmmhm Ooh Comot, comot, comot, comot My spirit so calm No wahala
Fabio De Vincente - Come Quando Fuori Piove | Testi
Non saper che cosa fare Come quando fuori piove Quando non sei più contento Perché