avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Rommyo - Motor

Русский перевод

 
0
Intro -
Rommyo Rommyo Daddy o

Verse 1 -
Oh my pwety pwety
Oh my sweety sweety (aahn)
Wetin u do me come dey be like movie o
This your beauty beauty
This your cutie cutie (aahn)
Make me dey sing like I be like fela kuti o

Hook/ Pre Chorus -
You dey carry me go go
Carry me go go go
I just follow
Like I don kolo
In your motor
U drive me loco
Come gimme lolo
Make I be your bobo o

Chorus -
Aahn Odo
Make I be your bobo o aahn
Something you carry e dey be like kpomo o
Odo ahh odo
Make I be your bobo o aahn
Something you do me make me sleep for your door o
Odo ahhh odo
Odo ehh odo
Shey if we marry we do something
Odo ahhh odo
Odo ehh odo
Enter my body make I feel your nono o aahn
Verse 2 -
Na u be the best girl wey dey for my life
Will you be my wife
I will never be your side
Cos I getti money pass client
Wey dey pay your ex
I go turn giant if alaye look your backside

Aahn oh na na o
Something dey sweet me
E be like trison
I no fit reason
Ekelebe shege
Take me to prison
Cos this my bebe
Fit to make me cray cray

Hook/ Pre Chorus -
You dey carry me go go
Carry me go go go
I just follow
Like I don kolo
In your motor
U drive me loco
Come gimme lolo
Make I be your bobo o

Chorus -
Aahn Odo
Make I be your bobo o aahn
Something you carry e dey be like kpomo o
Odo ahh odo
Make I be your bobo o aahn
Something you do me make me sleep for your door o
Odo ahhh odo
Odo ehh odo

{Outro}
Вступление -
Rommyo Rommyo Daddy o

Куплет 1 -
О, моя милая, милая
О, моя сладкая, сладкая (аан)
Когда ты придешь, они будут как в кино
Это твоя красота, красавица
Это твоя милашка, милашка (ааа)
Заставь меня петь, как будто я похож на фелу кути о

Хук/ Pre Chorus -
Ты несешь меня, иди, иди
Неси меня, иди, иди
Я просто следую
Как будто я делаю коло
В твоем моторе
Ты возишь меня локо
Дай мне лоло
Сделай меня твоим бобо о
Припев -
Аан Одо
Сделай меня твоим бобо о аан
Что-нибудь, что ты носишь с собой, и они будут похожи на кпомо о
Одо ах одо
Сделай меня твоим бобо о аан
Что-то, что ты делаешь, заставляешь меня спать у твоей двери o
Одо аххх одо
Одо ахх одо
Шей, если мы поженимся, мы что-нибудь сделаем
Одо аххх одо
Одо ахх одо
Войди в мое тело, и я почувствую твою ноно о ана
Куплет 2 -
На ты будешь лучшей девушкой в ​​моей жизни
Ты будешь моей женой
Я никогда не буду на твоей стороне
Потому что я получаю деньги перед клиентом
Вей они заплатят твоему бывшему
Я стану гигантом, если посмотрю на твою задницу

Аан ох на на о
Что-то мне милое
Я буду типа trison
У меня нет подходящей причины
Экелебе шеге
Отвезите меня в тюрьму
Потому что это моя малышка
Достойна того, чтобы заставить меня сумасшедшего

Хук/ Pre Chorus -
Ты несешь меня, иди, иди
Неси меня, иди, иди
Я просто следую
Как будто я не коло
В твоем моторе
Ты возишь меня локо
Давай, дай мне лоло
Сделай Я буду твоим бобо о

Припев -
Аан Одо
Сделай меня твоим бобо о аан
Что-то, что ты носишь, и они будут похожи на кпомо о
Одо ах одо
Сделай Я буду твоим бобо о ана
Что-то, что ты делаешь, заставляешь меня спать за твоей дверью о
Одо аххх одо
Одо ахх одо

{Аутро}

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


Больше Песен Rommyo

Rommyo

Rommyo

Биография

Новые Тексты Песен

Brandon Ratcliff - What You Make It | Lyrics
{Verse 1} This crazy beautiful life's just one big carnival ride We're
Yngaries - Corde | Testi
{Ritornello} Ho problemi ben più grandi dei tuoi occhi Lo sò bene ma ti guardo
L'Elfo - Mary Jane | Testi
{Intro} (supervova) (supervova - beatz) (Mary Jane, sei la mia Mary
Kee0tay - Should I | Lyrics
{Intro} Yeah I been working so noo {Chorus} Uh
Pan Paniskus - Üç Yapraklı Yonca | Şarkı Sözleri
Nerden bulup getirdin üç yapraklı yoncayı Onu burada hoş görmezler Benimse hep aradığım
Rhett Walker - Days That We Dreamed Of | Lyrics
{Verse 1} You know that life was flyin' by a million miles a minute When
React - Let's Go All the Way | Lyrics
Ohh ohh oh Yeah Let's go all the way Let's go all the way I see
Veedish - Comot | Lyrics
Mmmhm Ooh Comot, comot, comot, comot My spirit so calm No wahala
Fabio De Vincente - Come Quando Fuori Piove | Testi
Non saper che cosa fare Come quando fuori piove Quando non sei più contento Perché