avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Rommyo - Jeopardy

 
0
Copied!
She's allergic to me
So she no give am to me
Say she be loving Tony
But she be running to me
Anything she feeling lonely ooh
She come dey whisper Rommyo
So na who get the loving
Oh no no

Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
Wey no love you bebe
Like I love you bebe mmmhm
Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
Wey no love you bebe
Like I love you bebe

Veronica follow me
Kolopi no be polygamy
E go cast for artillery
As e be, shey na you getting my salary
Kilode kilode baby na wetin
Make you no keeping me waiting
No need for procrastination
Come make we ease up the tension

Girl if you like I go get on my knees
Girl if na fight, I go fight police
Girl make you bend, make you swallow my kids
If na juju, I go sacrifice
Baby girl I go jeopardy
Girl as long as we gum body
Buh she running away from the Bobo
I too dey play with dem odo
Ahhhh
Ahhhh

She's allergic to me
So she no give am to me
Say she be loving Tony
But she be running to me
Anything she feeling lonely
She starting to call me on my cell oh
I come dey ask her why na Bello

Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
Wey no love you bebe
Like I love you bebe mmmhm
Oh my baby
Baby
Give me love on daily
Daily
No be one kind werey
Werey
No be one kind werey
Wey no love you oh no

Rommyo Rommyo

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Rommyo lyrics

Rommyo

Rommyo

The meaning of the song

Biography

New Lyrics

Hannah Quinn - Bring In the Rain | Lyrics
I hate the way you make me feel I could just pretend that it isn't real But then
Fabio De Vincente - Eden | Testi
Non c'è nessuna scusa Da qui non puoi scappare Ognuno ha addosso un personale prezzo
DigBar - Holy Strokes | Lyrics
{Chorus: DigBar} Yeah, yeah Holy fuckin' smokes, I'm bout to fuck his
Fabio De Vincente - Sopra un ring | Testi
La ferita di un addio Che non guarirai Che non passa mai E poi tornare a vivere
Bizawi - Guilt | Lyrics
Good morning When you wake up, cannot even shake up Punched you in the stomach, up neck,
Helian Evans - Disculpa Los Malos Pensamientos | Letras de canciones
{Verso 1} Estas manos de rojo están manchadas Por todas las veces que yo en mis
Neil Cicierega - PINES 2016 | Lyrics
Stan's the man With a plan Take this crummy, backwards town and make it grand
LISA - RAPSTAR | Lyrics
{Verse 1} I step into the spotlight, no fear in my eyes I'm the queen of
Dumplings - Pink Guy | Letras de canciones
{Intro} Si, PinkOmega SI, PinkOmega {Coro} Un chef