avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Rommyo - Sapa Na Bastard

 
0
Copied!
Money wey i get
E no do my geh
E no do caro
And me i no know
Wetin i go take
Wey go do my bae
She wan leave me go
Caro biko no be so

Hustling for street be the thing wey me i do ohhh (ahhhhhhhhh)
All the money i get e dey stay for my mindset ohhhh
But i know, but i know
Me i know one day e go better
For my popsi
And mumsi
And my music
And my baby
Bam bam

Me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh

Money wey i get
E no do my geh
E no do caro
And me i no know
Wetin i go take
Wey go do my bae
She wan leave me go
Caro biko no be so

Bam bam me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh
Bam bam me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh

Why i go suffer
Suffer for naira
I no wan beggie bambi allah
Me i want to get the mulla
Me i want to flex
So i gats to sweat
Make my baby happy
Elegantly
Elegantly ohhh

Hustling wanna take me away
Every night my mumsi dey pray
And the music never too dey pay
So i gats to be strong for mother
If my baby follow kayode
Omoge tell me where i go dey
So i go hustle for mummy o
For money o
For money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o yeah

Rommyo rommyo daddy oh
Money o

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Rommyo lyrics

Rommyo

Rommyo

The meaning of the song

Biography

New Lyrics

Pham Quynh Anh - Không Đau Vì Quá Đau | Lời bài hát
{Instrumental} {Verse 1 - Phạm Quỳnh Anh} Nhiều khi em đã dối
Fabio De Vincente - Stiamo Bene Insieme | Testi
Sai che Io ti porto nelle vene Tu mi hai messo le catene Ma quanto stiamo bene
124Sport - Yo también | Letras de canciones
{Letra de "Yo también"} {Verso 1} Siempre fue un niño
Hannah Quinn - Bring In the Rain | Lyrics
I hate the way you make me feel I could just pretend that it isn't real But then
Fabio De Vincente - Eden | Testi
Non c'è nessuna scusa Da qui non puoi scappare Ognuno ha addosso un personale prezzo
DigBar - Holy Strokes | Lyrics
{Chorus: DigBar} Yeah, yeah Holy fuckin' smokes, I'm bout to fuck his
Fabio De Vincente - Sopra un ring | Testi
La ferita di un addio Che non guarirai Che non passa mai E poi tornare a vivere
Bizawi - Guilt | Lyrics
Good morning When you wake up, cannot even shake up Punched you in the stomach, up neck,
Helian Evans - Disculpa Los Malos Pensamientos | Letras de canciones
{Verso 1} Estas manos de rojo están manchadas Por todas las veces que yo en mis