avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Flyguy ISH - Live My Life

 
0
Copied!
Shey i dey leave you
Make you live your life
Ish
Shey you go leave me
Make i uh live my

First thing first i wanna feel alright
Break some rules mehn i don’t give a huh
When the matter cast say na me go first run
Me i no dey too like trouble o
When you see me shout na them fumble o
Only pray to god make i humble
Cause when my money come
I go count am in bundles o

See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna rock and flеx myself
Nothing wey you do
Wey fit turn mе off
See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna whine and dine myself
This life na one ko kpe meji oh yeah

Abcd life is easy
No dey stress me mehn i’m busy
Just because i puff puff pass
Dem come dey carry my story put am for bbc
Oh why?
I dey run from fight so i can fight another day
When i dey fight depression ogbeni you no dey
Shey i dey leave you make you live your life
Make you live your life ah nah
Shey you go leave me make i leave my life
Make i live my life ah nah

See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna rock and flex myself
Nothing wey you do
Wey fit turn me off
See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna whine and dine myself
This life na one ko kpe meji oh yeah

Never wanna hear from you how to live my life
Ooou oooouu
Never wanna hear from you how to live my life
Ko kpe meji

Shey i dey leave you make you live your life
Make you live your life ah nah
Shey you go leave me make i leave my life
Make i live my life ah nah

Make i live my life ah nah
Ish
Never wanna hear from you

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Flyguy ISH lyrics

Flyguy ISH

No Foto

The meaning of the song

Biography

New Lyrics

Kidd Gohann - Dead 2 Me | Lyrics
Intro Forreal Dead to me Chorus : Kidd Gohann I don’t know
Karma’s A Bitch - Brit Smith | Лирицс
{Strofa 1} Bila sam loša devojka, uradila sam neke loše stvari Kunem se da je
Meemo - Me myself and lies | Lyrics
Verse Mirror mirror on the wall Keep asking baby So what’s it gonna be today
YNKEUMALICE - HEROS DONT WEAR CAPES | Lyrics
Hero’s don’t always wear capes Life is not what’s the hype about if you Found out first
P9D - Thug Life | Lyrics
{Intro: P9D} This all is dedicated to all my fellas Thanks for having me
DJ Smash - Танцуй | Текст песни
{Куплет 1} Девчата и Девчонки Мальчата и Мальчонки Все сюда Вы что
Lowkey mike - Danny Rolling | Lyrics
Spend a couple dollars like it's no fees Spend that money up it's a dollar tree I
Renato Ruiz - Amor Muito Amor | Тexto
{Letra de "Amor Muito Amor"} {Verso 1} Eu não sei o