avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Flyguy ISH - Live My Life

Русский перевод

 
0
Shey i dey leave you
Make you live your life
Ish
Shey you go leave me
Make i uh live my

First thing first i wanna feel alright
Break some rules mehn i don’t give a huh
When the matter cast say na me go first run
Me i no dey too like trouble o
When you see me shout na them fumble o
Only pray to god make i humble
Cause when my money come
I go count am in bundles o

See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna rock and flеx myself
Nothing wey you do
Wey fit turn mе off
See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna whine and dine myself
This life na one ko kpe meji oh yeah

Abcd life is easy
No dey stress me mehn i’m busy
Just because i puff puff pass
Dem come dey carry my story put am for bbc
Oh why?
I dey run from fight so i can fight another day
When i dey fight depression ogbeni you no dey
Shey i dey leave you make you live your life
Make you live your life ah nah
Shey you go leave me make i leave my life
Make i live my life ah nah

See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna rock and flex myself
Nothing wey you do
Wey fit turn me off
See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna whine and dine myself
This life na one ko kpe meji oh yeah

Never wanna hear from you how to live my life
Ooou oooouu
Never wanna hear from you how to live my life
Ko kpe meji

Shey i dey leave you make you live your life
Make you live your life ah nah
Shey you go leave me make i leave my life
Make i live my life ah nah

Make i live my life ah nah
Ish
Never wanna hear from you
Эй, я оставлю тебя
Заставлю тебя жить своей жизнью
Я
Эй, ты оставишь меня
Заставь меня жить своей

Первое, что я хочу чувствовать себя хорошо
Перерыв некоторые правила, мне плевать, да
Когда дело происходит, скажи, что я бегу первым
Я, я тоже не люблю неприятности o
Когда ты видишь, что я кричу, чтобы они возились o
Только моли бога, сделай меня смиренным
Потому что, когда приходят мои деньги
Я иду считать, что я в пачках o

Видишь, я никогда не хочу слышать от тебя
Как прожить свою жизнь
Я просто хочу раскачиваться и напрягаться
Ничего из того, что ты делаешь
Ну ладно, выключи меня
Видишь, я никогда не хочу слышать от тебя
Как жить своей жизнью
Я просто хочу ныть и обедать сам
This life na one ko kpe meji, о да

Abcd life is easy
Нет, они меня не напрягают, я занят
Просто потому, что я пыхчу, пыхчу, пас
Дем, они рассказывают мою историю поставь меня за BBC
О, почему?
Я убегаю от боя, чтобы я мог драться еще один день
Когда я борюсь с депрессией, ты не огбени
Ой, я оставлю тебя, заставлю тебя жить своей жизнью
Заставь тебя жить своей жизнью, ах нах
Ой, оставь меня, заставь меня уйти из моей жизни
Заставь меня жить своей жизнью, ах нет

Видишь, я никогда не хочу слышать от тебя
Как живи своей жизнью
Я просто хочу раскачиваться и напрягаться
Ничего из того, что ты делаешь
Ну ладно, отврати меня
Видишь, я никогда не хочу слышать от тебя
Как прожить свою жизнь
Я просто хочу поныть и пообедать сам
Эта жизнь на одном ko kpe meji, о да

Никогда не хочу слышать от тебя, как мне жить
Уууууууу
Никогда не хочу слышать от тебя, как жить моя жизнь
Ko kpe meji

Ой, я оставлю тебя, заставлю тебя жить своей жизнью
Заставлю тебя жить своей жизнью, ах нах
Ой, оставь меня, заставь меня уйти из моей жизни
Заставь меня жить своей жизнью, ах нах

Заставь меня жить своей жизнью, ах нах
Я
Никогда не хочу слышать от тебя

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


Больше Песен Flyguy ISH

Flyguy ISH

No Foto

Биография

Новые Тексты Песен

MARNOCAP & lemis.exe - Aragupega | Текст песни
Ну че? Пихота *банная С кем работаете, бл*? Чьи будете, бл*ть? Овцы *бучие Да, я знаю,
Jelly & Pi'erre Bourne - Pull Up | Lyrics
This Track soElegaant! Hook Pull up with the sticks, let the draco heat Don't
Secret Dan - Different | Lyrics
Saw you checking the daylight With the palm of your hand in the fallen sun I’ve followed
Roadrunner United - Set It Off | Lyrics
{Spoken Word Intro} Alright, you should know this one New York hardcore song
Daddy Kar - Mellstroy Freestyle | Lyrics
Yuh god damn Yuh yuh yuh Homie да ты pussy говоришь про мой gang Мы сияем ярче
DCDNC - RENAISSANCE | Текст песни
{Вступление} Голая тварь теряет рассудок и голову Говорю так много об этом,
DevSpeakz - Forever | Lyrics
Hook: Lately i’ve been leveling up cuz my life is getting better Tip toing moving in
Beastmode Warriors - We Get It In | Lyrics
{intro: jp tha hustler & slyzwicked} Every show we rip, we get it in (yeah)
Daddy Kar - Double D | Текст песни
Double D D&D Мы мутим эти нули Money flip money big Складываем пачки ввысь