avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Xerx - Glory

 
0
Copied!
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God
Glory oh
Glory
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God the glory
Glory
Glory oh
Life na turn by turn
Make you no laugh your fellow man
Today fit be your own
Tomorrow fit be my own
As I dey hustle I dey pray
Make I no go astray
This money I want to get
Baba show mе the way
So my ear is deaf
For wеtin dem dey talk
My mind is on the price
For wetin I go get oh
I go hustle before I bubble
This blessing go come double
So oh
You can say what you wanna say yeh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God glory oh
Glory
Glory oh
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God the glory
Glory
Glory oh
Oluwa sanu mi oh
Make your blessings dey follow me monday to tuesday to saturday oh
I no go rush
I no go doll
Make e no be like say i too sabi
Eh
Make e no be like say i no soji
Eh
I dey pray i dey pay my dues
So when the money come e go come plenty
So i go rock am je je je
Oh eh
Je ka je je je
And i go spend am je je je
Oh eh
Je ka je je je
Je ka soro
No go doll oh
If i tell you anything
No go doll oh
No go fall oh
Chase your dreams oh
You go flex for this life till you shout
Oh eh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Sun ce ni dan banza ne oh oh (I dey shine like star you know)
Sun ce ni dan kariya ne oh oh (am a superstar you know)
Sun ce ni dan banza ne oh oh (am going high you know)
Sun ce ni dan kariya ne oh
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God glory oh
Glory oh
Glory
I just dey give God the glory (all glory to you God)
For everything wey e done do for me (all glory to you God)
I just dey give God the glory oh (all glory to you God)
Glory
Glory oh (all glory to you God)
Yeah Its your boy Jaetrace
U N K
StarzVibe
PusHub
Don’t give up in yourself always believe in your dream

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Xerx lyrics

Xerx

Xerx

The meaning of the song

Biography

Xerx, whose real name is Zakaria Habakkuk is a multi talented Nigerian singer, Rapper and songwriter from Azuba Bashayi, Lafia Nasarawa State Nigeria. He is currently not signed to any record label yet

He was born on the 22nd of September, 1999 and he is currently 23 years of age at 2022. Xerx didn’t studied Music at any University but he is directly talented from God, he dropped his first single track “Moment” in 2021 which was produced by Snappy.

On the 28th of February, 2022, Xerx dropped a brand new Afrobeats single “Moment” to kick off his musical career. The song almost immediately, started to top various charts in just a few days of its release.

He was known previously as “Xerx UNK” before changing his stage name officially to Xerx. And his song “Moment” started going viral and boosting his fan base to wider audiences.

‘’Xerx’’ mode of singing can be opined to be a parallel, smooth, powerful and addictive vocals that transports its listeners through a 3D experience. Getting them hooked to wanting more.

Social media handles
Facebook: @hereisxerx
Instagram: @hereisxerx
Twitter: @hereisxerx

Can Xerx meet and/or surpass the accomplishments of his Career as a singer and Rapper at the same time??
We just have to wait and see.

New Lyrics

Vegas Fontaine - No Injury | Lyrics
Baba thank you what you send for me Now i go praise you for a century Falling from heaven
​ayofangs - Sacriface | Текст песни
Sacriface {Chorus: ayofangs} O’Right Моя тень победит меня, когда я буду
Sean Glatts - Passin' By | Lyrics
Bet i'm lit, shit, oh my man, i don't even know how i get this lit That hit, quick, oh
Kuupa6 - Krunk Musik | Lyrics
(You are now experiencing to the full effect of krunk music.) Fuck yo music, that shit
Furniture - To Gus | Lyrics
Maybe in your time Things were worse than they are now Or seems so We gaze into the
Минаева - Плохо, что аж хорошо | Текст песни
{Текст песни «Плохо, что аж хорошо»} {Интро} Ей, ей, ей, ей
Agrypnie - Aus rauchlosem Feuer | Liedtext
Immerwährend lodern die gleißenden Flammen Kein Meer dieser Welt vermag sie zu löschen
George Wassouf - جورج وسوف - Raksa Espani | Lyrics (ar)
"وياليلي ياعين جايبه الجمال ده منين انا ضحكتك نستني ده يوم حد ولا اتنين
RT - TRAP GOAT | Lyrics
RTIST's Verse : میرم بیرون اَ خونه توی Project و به سمت Block Glock مجال نمی دن