avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Xerx - Glory

Русский перевод

 
0
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God
Glory oh
Glory
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God the glory
Glory
Glory oh
Life na turn by turn
Make you no laugh your fellow man
Today fit be your own
Tomorrow fit be my own
As I dey hustle I dey pray
Make I no go astray
This money I want to get
Baba show mе the way
So my ear is deaf
For wеtin dem dey talk
My mind is on the price
For wetin I go get oh
I go hustle before I bubble
This blessing go come double
So oh
You can say what you wanna say yeh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God glory oh
Glory
Glory oh
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God the glory
Glory
Glory oh
Oluwa sanu mi oh
Make your blessings dey follow me monday to tuesday to saturday oh
I no go rush
I no go doll
Make e no be like say i too sabi
Eh
Make e no be like say i no soji
Eh
I dey pray i dey pay my dues
So when the money come e go come plenty
So i go rock am je je je
Oh eh
Je ka je je je
And i go spend am je je je
Oh eh
Je ka je je je
Je ka soro
No go doll oh
If i tell you anything
No go doll oh
No go fall oh
Chase your dreams oh
You go flex for this life till you shout
Oh eh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Sun ce ni dan banza ne oh oh (I dey shine like star you know)
Sun ce ni dan kariya ne oh oh (am a superstar you know)
Sun ce ni dan banza ne oh oh (am going high you know)
Sun ce ni dan kariya ne oh
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God glory oh
Glory oh
Glory
I just dey give God the glory (all glory to you God)
For everything wey e done do for me (all glory to you God)
I just dey give God the glory oh (all glory to you God)
Glory
Glory oh (all glory to you God)
Yeah Its your boy Jaetrace
U N K
StarzVibe
PusHub
Don’t give up in yourself always believe in your dream
Sun ce ni dan Banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan Banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Слава
Я просто даю Слава Богу
За все, что ты сделал для меня
Я просто воздаю Богу славу
Слава, ох
Слава
Слава
Я просто воздаю Богу славу
За все что ты сделал для меня
Я просто воздаю Богу славу
Слава
Слава, ох
Жизнь идет по очереди
Не заставляй тебя смеяться, твой ближний
Сегодня лучше быть твоим собственный
Завтра стану моим собственным
Пока я суетлюсь, я молюсь
Сделай так, чтобы я не сбился с пути
Эти деньги, которые я хочу получить
Баба, покажи мне путь
Так что мое ухо глух
Для того, чтобы мы говорили
Я думаю о цене
Для того, чтобы я иду, ох
Я иду суетиться, прежде чем пузыриться
Это благословение удваивается
Так ох
Ты можешь говорить то, что хочешь сказать, да
Sun ce ni dan Banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan Banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Слава
Я просто воздаю Богу славу
За все, что ты сделал для меня
Я просто воздаю Богу славу, ох
Слава
Слава, ох
Я просто воздаю славу Богу
За все, что он сделал для меня
Я просто воздаю славу Богу
Слава
Слава, о
Олува сану ми, о
Сделай свои благословения они следуют за мной с понедельника по вторник и субботу ох
Я не тороплюсь
Я не иду, куколка
Сделай так, чтобы ты не говорила, что я тоже саби
Эх
Сделай так, чтобы ты не говорила я нет соджи
Эх
Я молюсь, чтобы я плачу свои взносы
Итак, когда приходят деньги, иди, приходи много
Так что я иду рок-ам je je je
О да
Je ka je je je
И я пойду тратить am je je je
О да
Je ka je je je
Je ka soro
Нет, гоу, куколка, ох
Если я тебе что-нибудь скажу
Нет, куколка, ох
Нет, падай, ох
Погоня за своей мечтой, ох
Ты будешь сгибаться ради этой жизни, пока не закричишь
О, да
Sun ce ni dan Banza ne, о, о
Солнце ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan Banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Sun ce ni dan Banza ne oh oh (я сияю, как звезда, ты знаешь)
Sun ce ni dan kariya ne oh oh (я суперзвезда, ты знаешь)
Sun ce ni dan Banza ne oh oh (я поднимаюсь высоко, ты знаешь)
Sun ce ni dan kariya ne oh
Слава
Я просто воздаю Богу славу
За все, что ты сделал для меня
Я просто воздаю Богу славу, ох
Слава, ох
Слава
Я просто воздаю Богу славу (вся слава) Тебе, Боже)
За все, что ты сделал для меня (вся слава Тебе, Боже)
Я просто воздаю Богу славу, о (вся слава Тебе, Боже)
Слава
Слава, о ( вся слава тебе, Боже)
Да, это твой мальчик Джейтрейс
U N K
StarzVibe
PusHub
Не сдавайся, всегда верь в свою мечту

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


Больше Песен Xerx

Xerx

Xerx

Биография

Ксеркс, настоящее имя которого Закария Хабаккук, — талантливый нигерийский певец, рэпер и автор песен из Азуба Башайи, штат Лафия Насарава, Нигерия. В настоящее время он еще не подписал контракт ни с одним лейблом
Он родился 22 сентября 1999 года, и в 2022 году ему 23 года. Ксеркс не изучал музыку ни в одном университете, но он талантлив от Бога. , в 2021 году он выпустил свой первый сингл-трек «Moment», спродюсированный Snappy.
28 февраля 2022 года Ксеркс выпустил совершенно новый сингл Afrobeats «Moment», положивший начало своей музыкальной карьере. Песня почти сразу же стала возглавлять различные чарты, всего за несколько дней после ее выпуска.
Ранее он был известен как «Xerx UNK», прежде чем официально сменил свой сценический псевдоним на Xerx. А его песня «Moment» стала вирусной и привлекла внимание более широкой аудитории.
Пение «Xerx» можно назвать параллельным, плавным, мощным и захватывающим вокалом, который переносит слушателей через 3D. опыт. Заставить их желать большего.
Рабки в социальных сетях
Facebook: @hereisxerx
Instagram: @hereisxerx
Twitter: @hereisxerx
Сможет ли Ксеркс достичь и/или превзойти достижения своей карьеры в качестве певец и рэпер одновременно??
Надо просто подождать и посмотреть.

Новые Тексты Песен

Ami Yerewolo - Mon parcours | Laulusõnad
N’a karaba la a tɛ ɲɛ̀ (a yi wa n naamù) Tùma bɛ kow la (wallahi) Adama Sora a ni Ami
MIKLA$ - You Did This To Yourself | Lyrics
{intro} We’re being told that three of the girls was either found dead at the scene
Pflay - 4evr | Lyrics
{intro} Broke my heart when i left her Broke my heart when i left her
CLOSA - Intro | Letras de canciones
Si todavía no me conocen Closa sonando en sus altavoces Soy un apasionado del rap, mas
Sekai - Say | Lyrics
{Verse} Paralyzed Spirit bound and I'm out of time Every sentence, a
Sean Glatts - Family Strictly | Lyrics
Hey mom Know a lot of days i wake up you got shit to tell to me Always getting mad
Gregory Pepper & His Problems - One Man Show | Lyrics
I would solemnly swear that it's over And I could brush all this dirt off my shoulder
Josiaxo - Treat You Better | Lyrics
{Verse} You hit up my line girl Said you want me to come over Late at