avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Victony - Soweto Remix

 
0
Copied!

{verse 1}
Call all your brokoto
No go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make i salute your commodore oh

{chorus}
Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me diego, my maradona
Girl if i lap your soweto, na maphorisa
Girlie your back e be tornado
And i go follow your craze go
Craze go

{verse 2}
Tunde don dey craze oh
Ehhh for your waist oh
And i go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh
Tunde don dey craze oh
Ehhh for your waist oh
And i go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh

Whine your waist tomiwa
Igbodare chidera
Aboki babe mutumina
If she get yansh, i go carry am
Let me check your arеa, wetin dey your cylinder?
20kg еach one, when i fill the gas i go carry am
But something must to kill a man, a man must die
People wey kill jesus christ, common soldiers
Your aba, onitsha and iweka, i wan go there
'cause whenever i look in your eyes, nothing i see inside than your yansh
My village people hating, hating your waist, they can't tolerate it
My girlie no dey dey sit, dey seat for wetin
Your type no plenty

{chorus}
Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me diego, my maradona
Girl if i lap your soweto, na maphorisa
Girlie your back e be tornado
And i go follow your craze go
Craze go

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Victony lyrics

Victony

Victony

The meaning of the song

Biography

Anthony Ebuka Victor (born January 5, 2001), known on stage as Vict0ny is a Nigerian singer, rapper and songwriter who hails from Imo State in Nigeria. Continue reading at

New Lyrics

The Supernaturals - Timinator | Lyrics
I came from the year 2045 humans body Computers just stay alive Mach took Control and the
#MerryChristmas - なにわ男子 | Lyrics (zh)
{Intro} #Merry, #MerryChristmas #MerryChristmas... {Verse
H1sp - мое падение в бездну | Текст песни
Я падаю Падаю Падаю В бездну В моем сердце нет-ет-ет для тебя места И я
SCND - Dark Matter | Lyrics
{verse 1} Never ever on this life, coexisting places & one mist To the
QIM - Same State | Lyrics
(Hook)2x When I come back innat wraith You still in the same state Imma stay in my
Watson Moon - From Day One | Lyrics
What more could you want He's all dressed in white But for that bloodstain upon his
Barbara Strozzi - Dal pianto de gli Amanti scherniti s'imparò à far la carta | Testi
Mordeva un bianco lino Aci dolente E come è l'uso de' scherniti Amanti Alla sua
Barbara Strozzi - Conclusione dell'opera | Testi
Voi sete ò begli occhi Le stelle che scorto Col vostro bel raggio Nel primo
QIM - Paystubs | Lyrics
{Hook} We never say none I’ll flip a paystub Why they around us