avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Victony - Soweto Remix

Русский перевод

 
0

{verse 1}
Call all your brokoto
No go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make i salute your commodore oh

{chorus}
Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me diego, my maradona
Girl if i lap your soweto, na maphorisa
Girlie your back e be tornado
And i go follow your craze go
Craze go

{verse 2}
Tunde don dey craze oh
Ehhh for your waist oh
And i go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh
Tunde don dey craze oh
Ehhh for your waist oh
And i go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh

Whine your waist tomiwa
Igbodare chidera
Aboki babe mutumina
If she get yansh, i go carry am
Let me check your arеa, wetin dey your cylinder?
20kg еach one, when i fill the gas i go carry am
But something must to kill a man, a man must die
People wey kill jesus christ, common soldiers
Your aba, onitsha and iweka, i wan go there
'cause whenever i look in your eyes, nothing i see inside than your yansh
My village people hating, hating your waist, they can't tolerate it
My girlie no dey dey sit, dey seat for wetin
Your type no plenty

{chorus}
Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me diego, my maradona
Girl if i lap your soweto, na maphorisa
Girlie your back e be tornado
And i go follow your craze go
Craze go

{Куплет 1}
Позвони всем своим брокото
Нет, дей слогодо, ох
Тело, они рисуют меня, как огбоно, ох
Тело, они поднимают мое тононо, о
Я говорю, позвони всем своим брокото, не го, дей slogodo ох
Девочка, они разорвали мое бололо ох
Девочка, скажи, я приветствую твоего коммодора ох

{припев}
Девочка, если ты балансируешь
Я даю тебе бумагу
О, нет, иди сделай меня диего, моя марадона
Девочка, если я буду лакать твое соуэто, na maphorisa
Девочка, твоя спина будет торнадо
И я пойду следовать за твоим увлечением, иди
Безумие, иди

{стих 2}
Тунде не сходят с ума, ох
Эххх, по твоей талии, ох
И я пойду платить за твое кружево, ох
Я схожу с ума по твоим путям, о
Тунде, они сходят с ума, о
Эххх талия ох
И я пойду заплачу за твои кружева ох
Я пойду за твои пути ох

Ныть твоя талия томива
Игбодаре чидера
Абоки, детка мутумина
Если она получит Янш, я пойду нести
Позволь мне проверить твой район, где твой баллон?
20 кг каждый, когда я заправлю бензин, я пойду нести
Но что-то должно убить человека, человек должен умирают
Люди, которые убивают Иисуса Христа, простые солдаты
Ваши аба, онитша и ивека, я хочу туда
, потому что всякий раз, когда я смотрю в твои глаза, я не вижу ничего, кроме твоего янша
Моя деревня люди ненавидят, ненавидят твою талию, они не могут этого терпеть
Моя девочка, не садись, не садись для занятий
Вашего типа не так много

{припев}
Девушка, если ты балансируешь
Я даю тебе бумагу
О, нет, иди, сделай меня диего, мой марадона
Девочка, если я буду лакать твое соуэто, на мафориса
Девочка, твоя спина будет торнадо
И я пойду следовать твоему увлечению, иди
Безумие

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


Больше Песен Victony

Victony

Victony

Биография

Энтони Эбука Виктор (родился 5 января 2001 г.), известный на сцене как Vict0ny, — нигерийский певец, рэпер и автор песен, родом из штата Имо в Нигерии. Продолжить чтение на

Новые Тексты Песен

Göksel - Çölde Bi' Vaha | Şarkı Sözleri
{"Çölde Bi' Vaha" için şarkı sözleri} {Bölüm 1}
Nick Howard [Australia] - Everybody Needs Somebody | Lyrics
Maybe, maybe You take me away with your touch Girl i need you so much I need
Doja Cat - Musical Genre Challenge with Doja Cat | Lyrics
{Watermelon Sugar by Harry Styles performed by Doja Cat in Garage Punk genre}
Coolspace - MINIMAL | Lyrics
Chorus: I keep it minimal, only got one friend Pitiful, hair split from both ends
Alex Beckham - Happy Little Workers 24/7 Mix | Lyrics
{intro} Mr. grizz: Welcome to grizzco! Here at grizzco, we do the
DNS - Toujours en Mouvement | Paroles
{Paroles de '' Toujours en Mouvement} Ouais, dans la cité, c'est
Khel khel - Mein hauli hauli | Liedtext
Khel khel main Khel khel ke Khel khel ye aa jaayegaa Khel khel main Khel khel
Виктор Тетерев - Федя Комикс | Текст песни
{Куплет 1} Федя, Федя, нарисуй таблицу Федя, покажи мне детский комикс
SCND - The Key | Lyrics
{verse 1} From the darkness to light, i found a key It promised me everything i