avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Yemi Alade - Fear Love

Русский перевод

 
1

{hook}
Say love go burst your head
And e fit to mess your mind
Dem no go know what you're going through, baby, ayayayaya
Say love go burst your head
And you fit no chop for night
Ginger me daddy, l'm losing this fight, ayayayaya, hmmm

{chorus}
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Fear, i dey fear fear, fear
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Many tears wey i shed shed shed
I dey fear, i dey fear fear fear your love

{verse}
I dey fear make you no go play with me, eh
Wetin my eyes e don see
Femi show me shege for this street, for this street
Ọ dịkwa jim jim when you dey with me
And when you leave me na how e go be?
My eyes red, wetin dey do to me?
For this street

{chorus}
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Fear, i dey fear fear, fear
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Many tears wey i shed shed shed
I dey fear, i dey fear fear fear your love

{hook}
Say love go burst your head
And e fit to mess your mind
Dem no go know what you're going through, baby, ayayayaya
Say love go burst your head
And you fit no chop for night
Ginger me daddy, l'm losing this fight, ayayayaya, hmmm

{chorus}
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Fear, i dey fear fear, fear
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Many tears wey i shed shed shed
I dey fear, i dey fear fear fear your love

{hook}
Скажи, что любовь взорвёт тебе голову
И мы готовы запутать тебе голову
Дем не знаю, через что ты проходишь, детка, аяяяя
Скажи, что любовь взорвёт тебе голову
И ты не годишься на ночь
Имбирь, папочка, я проигрываю этот бой, аяяяя, хммм

{припев}
Нет, почему я боюсь, я боюсь, боюсь, боюсь
Боюсь, я боюсь страха, боюсь
Я боюсь, я боюсь бояться твоей любви
Нет, почему я боюсь, я боюсь, боюсь страха
Много слез, которые я пролила, пролила
Я боюсь, я боюсь, боюсь, боюсь твоей любви

{стих}
Я боюсь, что заставлю тебя не играть со мной, а
В моих глазах я не вижу
Феми, покажи мне шеге за эту улицу, за эту улицу
Ọ dịkwa Джим Джим, когда ты умрешь со мной
А когда ты оставишь меня, и что с тобой будет?
Мои глаза красные, что они со мной делают?
Для этой улицы

{припев}
На, почему я боюсь, я боюсь, боюсь, боюсь
Страх, я боюсь, боюсь, боюсь
Я боюсь, я боюсь, боюсь, боюсь твоего любовь
Нет, почему я боюсь, я боюсь, боюсь, боюсь
Много слез, которые я пролила, пролила
Я боюсь, я боюсь, боюсь, боюсь твоей любви

{hook}
Скажи любовь иди взорви себе голову
И я готов запутать тебе голову
Дем нет, иди и узнай, через что ты проходишь, детка, айайайя
Скажи, любовь, взорви тебе голову
И ты не годишься для ночи
Джинджер, папочка, я проигрываю этот бой, аяяяя, хммм

{припев}
Нет, почему я боюсь, я боюсь, боюсь, боюсь
Страх, я боюсь страха, страх
Я боюсь, я боюсь, боюсь, боюсь твоей любви
Нет, почему я боюсь, я боюсь, боюсь, боюсь
Много слез, которые я пролила, пролила
Я боюсь, я боюсь страха
Я боюсь, я боюсь страха бойся своей любви

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


Больше Песен Yemi Alade

Yemi Alade

Yemi Alade

Биография

Новые Тексты Песен

Kill_cyrus - Retreat | Lyrics
{intro} Aye Aye Aye {chorus} I summon the beet
Sean Glatts - I Must Change | Lyrics
I must change Chunks of what remains in our fate Mothafuck the hate its all insane in
‎p1x - Higher | Lyrics
{Intro} Yeah, I feel I'm getting higher I start to feel I'm getting
Shineboi - Детка | Текст песни
{OK!SH} Ну зачем ты выстрелила в сердце и попала так метко? Я проживаю свою
Lifi - Just dance!! | Lyrics
{Intro, Lifi} Yeah yeah Lets go Wo woo Lets go Yo yo Huh
OAK - Going Nowhere Fast | Lyrics
Well, he starts his day in the usual way He describes it as blasé He gets out of bed,
Gotham City Syndicatez - We Are The Disease | Lyrics
{Verse} We are the disease This world, we appease We desecrate, defile
Sean Glatts - I'm Sorry | Lyrics
She don't you want you no more g One day you'll get what it means to be sorry
YNKEUMALICE - Charles Manson | Lyrics
Hit em up Hit em up For no reason bust the amo in your Mouth buzz buzz buzz