avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Yemi Alade - I am Sorry

 
0
Copied!

{Intro}
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, oh

Yemi Alade - I'm Sorry MP3 DOWNLOAD

{Verse 1}
Anywhere you go go, na where I wan go
Even if na Sokoto, I go follow you go
E get something wey you dey do when I dey for your side
E get the feeling wey me I dey feel, wey I no understand

{Pre-Chorus}
Shebi, you rub
{kaya?}
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go

{Chorus}
Sun mo mi, baby
Welеle, wololo
Welelе, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
See Yemi Alade LiveGet tickets as low as $61
{Verse 2}
Carry me go
I follow you, no question
I padi you, no mention
Wahala for who dey question my love
Carry me go
Carry me go like Uber
I no get destination
Wahala for who dey question my love

{Pre-Chorus}
Shebi, you rub
{kaya?}
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go

{Chorus}
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo

{Outro}
Wanna, wanna (?...)
Wanna, wanna (?...)
(?...)
(?...) (No be tinko-tinko)
No be tinko-tinko

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Yemi Alade lyrics

Yemi Alade

Yemi Alade

The meaning of the song

Biography

Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artistes in Africa.

Following the releases of her albums King of Queens and Mama Africa with huge commercial success recorded for both albums, this made her embark on world tours consecutively.

Since then she has given us a total of 6 studio albums and an EP, including countless tours.

New Lyrics

Akphaezya - Dissociative Identity Disorder | Lyrics
{Intro} Early days, not a word, nor a gesture I must say, the straightjacket...
Jessie Murph - Love Lies | Lyrics
Bitch looks good with the lights low That boy said love issa typo Champagne gone with the
Lil Impactful - Černá Noc | Texty
I don't think you understand how Impactful it could be Aye Hey Hey Uh
Eminem - Christopher Reeves | Lyrics
{Intro} Get up Everybody on the dance floor, come on That means you too,
Lil Impactful - 250 R | Texty
Na rapu jsem vyrůstal a při něm taky kurva zemřu Až budu na smrtelný posteli Pusť mi
Dina Rebekka - Goodbye for the Last Time | Lyrics
Where's your reaction? You walk around like nothing happened Should i have shouted
GIN FIZ - SI TU LE PERMETS | Paroles
La nuit tombe sur la zone G-I-N-F-I-Z GIN 2K Oh yeah qu’à la zone revient le prix,
Stefano Lepri - VELENO E MARACUJA | Testi
{Intro} Non sarò mai abbastanza, in cielo luna storta Farne una giusta non