avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Kaysaint - One Cash Out

 
0
Copied!
Omo the matter long
How i wan start to dey explain
So many things wey man dey face
Plenty pass wetin we dey chase
Baba bamishey
Make my struggles no go in vain
If i no make am who i go blame
Put my enemies into big shame
Rosullu Allahumo
Kemi mashey jabole
Steady money come my way
Kin party after party ehh
Ohh Aje ehh
Aje Ko wa miri
Owo ko wamiri
Ire ko je temi ehh

One cash out
Wey go change my story
Make dem call me thе glory
Kalanu ko wamiri (2x)
Yeh ehh uhhhh
I hustle еvery night kosowo
I still bomb many site ko dey jorawon
E con dey be like Ojoro
Y i con dey Hustle without getting paid
My mama tell me make i no rush
Ibiti made mo ma debe
I keep my head up
Mio dey kanju
Temi ba shi wa
Ire ti shinbe
Am a Living Soul (2x)
I keep praying say make i blow
Jugbedu lafun won kan majo
That big Gbedu wey go gbe mi far away
Toh ma Gbe won trabaye
Ti mio ni le shalaye ehh

One cash out
Wey go change my story
Make dem call me the glory
Kalanu ko wamiri (2x)

Many more money go dey come my way
No body fit to stop my grace
Jah dey Home and Away
I pray to God for More Blessing (2x)

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Kaysaint lyrics

Kaysaint

No Foto

The meaning of the song

Biography

Ademola Temidayo Ajibade is an amazing artist from Nigeria. He is a musician and song writer both in Hip Hop and Rap and Graphic designer. He was born and hail in Ogun State in 2nd of July 1997. He attended Army children nurse and primary school, where he obtained first school leaving certification. And proceed to the next step which is secondary school Army day Secondary school, where he obtained his SSCE. Later went for Computer training in Ogun state, CEPHAS COMPUTER INSTITUTE.
Both his mom and dad are native of Osun State IREE, where he always claim Osun State as his State of ORIGIN

NB: Keep streaming on it, No dream is too big to achieve.... Says @kaysaint
Get in touch with him on whatsapp 07067590635
On Facebook :Kaysaint
On Instagram: kaysaint 01

Listen to KAY_SAINT____GIVE__ME__LOVE___.mp3 by kaysaint on #SoundCloud
soundcloud.app.goo.gl/Gcmf6

New Lyrics

Torkage - The Raven and the Wolf Pup | Lyrics
{Instrumental Intro} {Verse} Mother raven spreads her wings
JamWayne - 32 Bars | Lyrics
If you're high and you're dyin' Tryna climb up and out the abyss No
360 - Charli xcx | Dainų žodžiai
{Pirmas posmas} Ėjau savo keliu, ir man pavyko Tavo mėgstamiausias referatas
Diaphane - Cowboys Are Frequently Secretly Fond Of Each Other | Lyrics
{Intro} {Verse 1} There’s many a strange impulse out on the
Kwinsiii - MM | Текст песни
{Припев} (Ayo A) Мне сейчас нужен maybach,для моей команды (ya-ya) Слишком
Torkage - I Am the Poisoned Vial | Lyrics
This is an open invitation For a guided tour Come look upon me, within me Do you see
​koir - Remember2 | Lyrics
I got my feelings in my pocket You say shut my mouth, but I can’t lock it Sex, money,
WOLSKA - Najlepszy miesiąc w roku | Lyrics (pl)
{Tekst piosenki "Najlepszy miesiąc w roku"} {Zwrotka 1}