avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Holiyo - It Is Well Forever

 
0
Copied!
It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever

People wey no fear God o
Them think say life go bad o
My life just dey better o
Forever

Baba God say na so o
I don dey see better o
Na so God want for me o
Forever

Them don go swear for me o
Na so their power fail o
I don dey hamma for here o
Forever

Them don throw jazz for me o
Them say I do juju o
But na Jesus stand for me o
Forеver

I say, It is e well with mе o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
Uncle, Aunty
Make you no worry
Wetin dey shelle
Baba dey see am
When e go happen
Your eyes go clear
And you go fear God

Ewo, It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever

Wahala dey for them o
Them no go see our back o
Them no go fit oppress o
Forever

E don dey reach your time o
Better must come to you o
Baba don sign for you o
Forever

Them think say me I go die o
Na so them wait and die o
Baba God save my life o
Forever
Them tie dumb baby for bush o
Them think say na me them tie o
Na so their cup come full o
Forever

I say, It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever

Mama, Papa
God dey see you
Brother, Sister
God He too much
Enemies go scatter
Your God too strong
People go see am
Say God do better
For me and you
Them call our name
Baba God show
Na so them fall
Our God don do am

Ewo, It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Holiyo lyrics

Holiyo

Holiyo

The meaning of the song

"Holiyo - It Is Well Forever" is a song of faith and gratitude, celebrating the goodness and protection of God. The lyrics express confidence that all will be well, both now and in the future. Despite challenges and opposition, the singer remains steadfast in their belief that God's favor will always prevail. The song encourages listeners to trust in God's plan and promises, knowing that He is always watching over them. With a message of hope and assurance, "Holiyo - It Is Well Forever" is a powerful declaration of faith and victory.

Biography

New Lyrics

Ihatejuno - Hypochondriac | Paroles
On m'a dit la vie c'est beau faut juste la voir dans une autre couleur J'me sens
VSCO - Paradise | Lyrics
Verse 1 I’m on my way On the ocean waves You came along to hear me sing a song
Icky Ike - Maniac | Lyrics
{chorus} I know i know i know i'm a maniac Maniac, but you made my that
Jon Z - Más De 2 | Letras de canciones
{Letra de "Más De 2"} {Intro} Yeah, yeah (Prr)
LEEB - LEEVITANDO | Letras de canciones
Te fuiste y me llevaste todo contigo Cai desde tan alto que me acostumbre al vacio Todo
KirikouGang - Dragon Céleste | Paroles
Brigitte Macron c'est homme Anti-Sheitan depuis la Gameboy Fuck le gouvernement et
Pocilga Boyz - Otra Realidad | Letras de canciones
Estoy en un delirio Del cual no puedo escapar Te estoy viendo desde el abismo Desde
Ozuu - Stres i dym | Lyrics (pl)
{Pre-refren} (Ciągły stres i dym w płucach Nie pomoże żaden lek ani cuda