avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Seyi Vibez - Instagram

 
0
Copied!

{Intro: Muyeez}
Shawty you make me emotional
Bursting my Medulla
I been chatting on Instagram
I.G tell me say you nor know that

{Verse 1: Muyeez}
I follow you, but you no follow back
Shawty say you are turnover
If you spin on me, I go turnover
Tell me say her name na Omotola
She tell me say she like it in a boulevard
Me i tell her, shawty shey you know the vibe
I go tell you things wey you no never ah
Only Jah blessings dey on this kid

{Chorus: Seyi Vibez & Muyeez}
For this street i no fit do dodoyo
Show it now if you love someone
I no fit tell you many things wey you know omo
Wire aza mi make we dey nor nor
Omo me i dey like dis, i dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye
Shole gbemidebe, omo iya mi shole gbemidebe

{Verse 2: Seyi Vibez}
(Oluwaloseyi)
Money make me emotional
Bursting my medulla
Chatting on Instagram
I.G na you say we go see later
I called you but you no call me back mama
I remember my class teacher
But right now Alhamdulillah
Hands in the air, lets party na
Bottles for the girls, wey sabi na
The loser pay
If you no get, them no go stay
When you go out, ko ranti ile
See my vibe call it trabaye
Epariwo ogo aye (OGO)

{Chorus: Seyi Vibez & Muyeez}
Only Jah blessings dey on this kid
For this street i no fit do dodoyo
Show it now if you love someone
I no fit tell you many things wey you know omo
Wire aza mi make we dey nor nor
Omo me i dey like dis, i dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye
Shole gbemidebe, omo iya mi shole gbemidebe

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Seyi Vibez lyrics

Seyi Vibez

Seyi Vibez

The meaning of the song

"Instagram" by Seyi Vibez is a catchy and upbeat track that talks about the emotional rollercoaster of modern relationships, particularly on social media platforms like Instagram. The song touches on themes of unrequited love, chasing after someone who may not feel the same way, and the allure of material wealth and partying. With its infectious chorus and energetic verses, "Instagram" is a relatable and fun track that will have listeners hitting repeat.

Biography

Born Balogun Afolabi Oluwaloseyi on July 12, 2000, Seyi Vibez is a fast rising Afrobeats singer and songwriter. He captures his fans with a fusion of different melodic sounds (mostly fuji and hip-hop) in his mother’s tongue – Yoruba.

[

New Lyrics

TT17 - Real 2 | Lyrics
{intro} "tt17, they don't see your vision!"
TT17 - 8 Years | Lyrics
{intro} "tt17, they don't see your vision"
TT17 - 1AM In Long Beach | Lyrics
{intro} "tt17, they don't see your vision!" Hey, you know
Dxngelo - Talk 2 me | Lyrics
{intro} Oooh, oooh Open your mind, open your mind Oooh, oooh, oooh,
TT17 - Lost Me | Lyrics
{intro} "tt17, they don't see your vision!" {verse
TT17 - Vision | Lyrics
{intro} "tt17, they don't see your vision!"
ACB - Before The Party | Lyrics
Intro: You know I'll act like That this is before the party Yeah
TT17 - Never Switch | Lyrics
{intro} "tt17, they don't see your vision!"
TT17 - One Time | Lyrics
{Intro} "TT17, they don't see your vision! {Chorus}