avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Bryno Ad - Kilode

 
0
Copied!
Tell me everything wey you know say i no know

When i dey talk you steady my face o

Make you dey feel the way i dey feel .. oh no!

If i wanna fight for your love make i dey sure of..

Wetin i want and wetin i need o

Make you no cause trouble for me o

Ain’t no body badder …

Badder than me

And if they wanna bother

Make them bother me

Me and you together

Together forever

Even if they try
I swear dem no reach

Ain’t no body badder …

Badder than me

And if they wanna bother

Make them bother me

Me and you together yeah

Omo ibadi jo ahnn ah!

Hi

Kilode

And if i talk say i talk too much

Everything i do say i do too much

Omo ibadi jo ahnn ah

Kilode o
And if i talk say i talk too much

Everything i do say i do too much

Omo ibadi jo ahnn

Kilode

And if i talk say i talk too much

Everything i do say i do too much

Omo ibadi jo ahnn

Say kilode o

And if i talk say i talk too much

Everything do say too much

Everything i do too much

Ye o ahhn yeah!

Tell me everything wey you know say i no know
When i dey talk you steady my face o

Make you dey feel the way i dey feel .. oh no!

Coz everytime i think of you u

Nobody fit kill my vibe

Nobody fit stop my shine

Tell me everything (jeje)

We tryna love everyday (yeah yeah)

Everytime you call my name

I just wanna marry you (yeah yeah)

Ain’t no promises

I feel like took some ecstasy

And i just wanna drink some hennessy o ahhn

Omo ibadi jo ahhn ah

Kilode

And if i talk say i talk too much

Everything i do say i do too much

Omo ibadi jo ahnn ah

Kilode o

And if i talk say i talk too much

Everything i do say i do too much

Omo ibadi jo ahnn

Kilode

And if i talk say i talk too much

Everything i do say i do too much

Omo ibadi jo ahnn

Say kilode o

And if i talk say i talk too much

Everything do say too much

Everything i do too much

Ye o ahhn yeah!

(ain’t no body badder …

Badder than me

And if they wanna bother

Make them bother me

Me and you together

Together forever

Even if they try

I swear dem no reach

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Bryno Ad lyrics

Bryno Ad

No Foto

The meaning of the song

"Kilode" by Bryno Ad is a vibrant and energetic Afrobeat love song that captures the excitement and passion of a budding romance. The lyrics express the singer's deep feelings for their love interest, promising to fight for their love and remain together forever. The catchy chorus and infectious beat make it impossible not to dance along as the singer confidently declares their love and devotion. With its upbeat rhythm and heartfelt lyrics, "Kilode" is sure to become a favorite on any playlist.

Biography

New Lyrics

​tana - ​hunnids | Lyrics
{Chorus} Haha, what the f—? Hunnids on hunnids on hunnids on hunnids Haha,
Yung Thales - FOSHO | Тexto
(Fosho Fosho) (Eu vou comemorar o auge) (Fosho, Fosho) (Fosho, Fosho) (Fosho,
​confetticannons & khlsending - ​masquerade | Lyrics
{intro} ({?} made this beat) {verse 1} Yeah come
I-Rohm - I Don't Know | Lyrics (ko)
{Intro} 너만 모르는 늪에 빠져 버리기 일단 기쁜 듯이 속아 버린 뒤에 난 올 수 있는 깊은 파도를 예상 못 해 수면 아래
Mared Music - مارد - 3ALA WARA2A | Lyrics (ar)
{المقدمة} هل القمر زغلل عيونى وتاه (تاه) سهم القدر خدنى وشبكنى معاه (ياه)
Pete Campbell - Why Don't You Call Me Anymore | Lyrics
Hey, babe it's me Been trying to get a hold of you all night I'm not sure where
Lilfnr - Lugubre | Paroles
{Pont} Lugubre est l’ambiance Ca peut pas être des gens C'est des
Unseenmachine - Trauma Bond | Lyrics
{Verse 1} Fall the craft alive that still remains Place the plug and lock the
Tarot - Estoy Mejor | Letras de canciones
Hace tanto que no te veo Aún recuerdo tu olor Los amigos dicen que te olvide Poco a