avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Kaima Obiakor - After Ball

 
0
Copied!
U no say after ball na music (B-A-LL)
Go step in, park
If u no step in, u no fit park am
Which car u dey use
U say, Lexus
E say which car I dey use
E say Rolls-Royce
Na the answer
How you get am
He no fit answer
We investigate am
We con find an 1K odds from sportybet Niger
One more question
He con vex
I say one more question
He con calm down
What was the stake
Was the next question
Fear catch am like grip cause he no wan answer
We ask am again
He con answer
Wеtin he talk
He say 100 naira
Naira naira naira(naira,....naira)
100 naira naira naira naira(naira...naira)
100 times 1K no bе 100K naira, naira,naira
Where u get ur own Rolls-Royce
U dey lie 4 us here Mr. Man
We go beat u for hear bossman
Na only cause dem call u oga
We go allow u go run house
(run-house, run-house,run-house, run-house, run-house)

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Kaima Obiakor lyrics

Kaima Obiakor

No Foto

The meaning of the song

"After Ball" by Kaima Obiakor is a fun and catchy song that tells the story of a playful interrogation after a ball game. The lyrics playfully question the listener about their car, their bets on sportybet Nigeria, and their extravagant claims. The song features a mix of English and Nigerian Pidgin, adding to its playful and upbeat vibe. With its infectious beat and humorous lyrics, "After Ball" is sure to get listeners dancing and singing along.

Biography

New Lyrics

Mykal Magenta - CHΛINS | Lyrics
{intro} I had a wish as a kid i'd make enough money and buy me a crib That
Jamarcus - FNM | Lyrics
{Intro} Yoo Real jigga shit Turn it up {Chorus}
BADLOVER - С тобой никогда | Текст песни
{Текст песни «С тобой никогда»} {Куплет} Полюбишь меня в этот
Pretty Archie - No One to Blame | Lyrics
It's rainin' tonight Really comin' down Drivin' that old familiar road,
Suffintvice - View | Текст песни
Превращаю будни в аудио волну я взял майк и сейчас вальну Мой вайб элементарный я как на
Kinglionsky & eclipse - Вместе | Текст песни
{1 куплет: kinglionsky} Разозлишься когда вновь приду чуть позже Поцелуй на
STAS AZARENKO - ТЦК [TTSK] | Текст пісні
​{Текст пісні «ТЦК»} {Приспів} Ти вивозиш тільки натовпом, ти
Mugi - Verão | Тexto
(Refrão) Pra ficar contigo Tua mina ta chapada Ouvi o teu álbum Saí sem
Halloweens - What Did I Do To Love? | Lyrics
You were floating around the bedroom with a bowl of fruits, thought the light was cute took a