Magixx - 4 Days
00
Copied!
I just dey look your face
And i no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And i no fit to concentrate no
And if you play me sef i no mind o
As long as we dey
Something about olivia
It's deeper than mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me i'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder
As i dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make i give you informate
I been loving you for days
If i buy you aparté
Would you help me ascertain
Make i give you informatе
I been loving you for days
Fala fala
I be moving to your salsa
Para para
Na your body make me calm down
Abеna please comply
I want to ease your mind
Omo ologo ye ma gbala
I go make you sing hosanna
Give you attention
Like a soldier man
Something about olivia
It's deeper than mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me i'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder
As i dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make i give you informate
I been loving you for days
If i buy you aparté
Would you help me ascertain
Make i give you informate
I been loving you for days
And i no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And i no fit to concentrate no
And if you play me sef i no mind o
As long as we dey
Something about olivia
It's deeper than mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me i'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder
As i dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make i give you informate
I been loving you for days
If i buy you aparté
Would you help me ascertain
Make i give you informatе
I been loving you for days
Fala fala
I be moving to your salsa
Para para
Na your body make me calm down
Abеna please comply
I want to ease your mind
Omo ologo ye ma gbala
I go make you sing hosanna
Give you attention
Like a soldier man
Something about olivia
It's deeper than mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me i'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder
As i dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make i give you informate
I been loving you for days
If i buy you aparté
Would you help me ascertain
Make i give you informate
I been loving you for days