Allow cookies in your browser

Ayra Starr - Rush Lyrics
avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Ayra Starr - Rush

 
0
Copied!

{Verse 1}
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

{Pre-Chorus}
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

{Chorus}
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

{Post-Chorus}
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

{Verse 2}
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

{Pre-Chorus}
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

{Chorus}
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

{Outro}
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush (Vibez)
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (Another banger)

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Ayra Starr lyrics

Ayra Starr

Ayra Starr

The meaning of the song

Biography

Songbird Ayra Starr is impossible to ignore. Born in Benin Republic, the 18-year-old was raised between the beach city of Cotonou and the cultural hub of Lagos. This mix of cultures inspires her global approach to music, art and life.
She’s inspired by the regal earthiness of Angelique Kidjo, Rihanna’s free spirit and feisty confidence, 90s fashion music icons such as Aliyah, and the edgy aesthetic of emo-pop. Ayra’s sound is truly unique and versatile, drawing from influences like classic Yoruba and Beninese music, and artists such as 2Face and Wande Coal. Her music speaks for a generation of young people around the world, especially girls who are finding themselves, united by angst and emojis. Her strength comes from a close-knit family of music lovers, including her brother with whom she often writes songs. This ingrained love of art also manifests in her interests; she enjoys risqué television shows and has experience as a model. When you hear her music though, one thing is clear; the girls have a new, powerful voice.

New Lyrics

Furniture - Answer The Door | Lyrics
What crazy logic has come down To steer me to this spot I'm calm and waiting
YNKEUMALICE - It’s Alive | Lyrics
It’s alive It’s alive It’s alive Lit in this bitch I just walk in Fit to
ToxiPlays - Glory | Lyrics
{Verse} Ah It's big 2024, who gave you the talking stick? You
Kid Astronaut, +Ultra - Superhero | Lyrics
VERSE I made some mistakes like once or twice Sitting back facing another blunt
Chaize - 7AM | Текст песни
{Припев} Каждый месяц каждый день мне вставать в семь утра(Семь утра, семь утра,
YNKEUMALICE - Do you like scary movies ..? | Lyrics
In bitches house Saying do you like scary movies Imma make a movie if she calls You
Alex Sampson - If You Were My Girl | Lyrics
{Verse} Darlin', you know He don't treat you like he should
Gene Watson - Today I Started Loving You Again | Lyrics
{chorus} Today, i started loving you again I'm right back where i've
Lil Chuv - Vem Bae | Тexto
{Intro} Yeah Vamo pra algum lugar Então vem, bae, vamo pra- Então