avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Khaid - Marry

 
0
Copied!
Sig!
Sig sig sig sig
Dem call me shallipopi
Who dey check and balance am
Signal!!

I carry two fine girls wey i jam for club
One of them na tiwa
Before i look my left hand side i see say i carry phyna
Hmm johnny just come lagos him carry girls go lodge for osapa
Odogwu don start dorime inside club i go gats call burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow jazzy o
She carry zaddy
With seven alhaji o
With seven alhaji o
When will you marry my girl make we go faaji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say i chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo
But your belle don big pass you
You say you get 2 sugar daddies
Bad belle inside pencil
I swear your eyes e go see something
If i just enter lasu
Spend all my money on top shawtties
Orobo lepa
Gawu ooo
Orobo lepa
Gawu ooo

Normally
I dey on soft
Me and my baby
We dey on top
Knock knock knock
Who’s at the door
Pop my rose
As the bottle dey pour on the floor
I go clean am
I saw this fine girl add me on insta
If you leave me
I might go with you sister
Be my mrs
I be your mr
Astalavista
It’s nice to meet ya, meet ya
Too much vibe
Then i switch am
Can you be my baby for instance
Follow you no matter the distance
You bad you bad
Pull your pant
Make i shift am
See as you give me ginger
Dey make me shiver
When i no get shisha
Come be my wrisler

I carry two fine girls wey i jam for club
One of them na tiwa
Before i look my left hand side i see say i carry phyna
Hmm johnny just come lagos him carry girls go lodge for osapa
Odogwu don start dorime inside club i go gats call burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow jazzy o
She carry zaddy
With seven alhaji o
With seven alhaji o
When will you marry my girl make we go faji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say i chook your pin mouth
Say dash you like three land ooo
Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say i chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Timi jay on the track...

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Khaid lyrics

Khaid

Khaid

The meaning of the song

Biography

Sulaimon Shekoni Solomon (born December 10, 2004), professionally known as Khaid, is a Nigerian singer, rapper, and songwriter Continue reading at

New Lyrics

Milkypossum - DIGITAL UTOPIA | Lyrics
{intro} In an age ruled by nostalgia, could you blame me for stagnating? Why
Guénolé - Le Ciel | Paroles
{Refrain : Raindrop Worship} Quand j'regarde le ciel Jusqu'où
YNKEUMALICE - Puddy cat | Lyrics
She got that ass and that cat She got that wap it’s wet she barely legal Imma fuck her
Xorekyce - Xanax | Текст песни
(припев) Die, I want to feel alright Но я слышу, что ты тут But you only in my
Margarida Bessa - Fado da viagem | Тexto
Essa gente que se acende, que conversa com o gado Que come pão amassado Com fermento de
JrWorm - Growing Pains | Lyrics
{verse 1} Growing pains, most come with age Most come with how you depict on
YNKEUMALICE - Shut up, ghoul | Lyrics
Puddy cat Puddy cat Puddy cat She got that cat in those She got that ass in
Libby Whitehouse - Something | Lyrics
{verse 1} Sometimes i wanna black out when the sun comes out Sometimes i wanna
Dehazze - Точно | Текст пісні
{Текст пісні «Точно»} {Інтро} 2-0-8 А-а, м-м-м, м-м