avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Yemi Alade - Amazing Grace

 
0
Copied!
Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh (crocodile skin)

Na your amazing grace dey jeep me going
When i'm falling over
Your live dey pick me up
Mmm
You know just what to do when i'm going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot i'm hotter than lava
Whose bad dem know that i'm badder
Enemies dey but i still dey jaiye
I no dey tire, i came i saw and i conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee

High high hugh higher higher higher

Lailailaialialaialai higher
My mind over matter
Oga dé
Owo oti ni kora ile
Me as i dey
I swear ability over dey
As - dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black mercedes
Make i fit to reason my

My mind over matter
So hot i'm hotter than lava
Whose bad dem know that i'm badder
Enemies dey but i still dey jaiye
I no dey tire, i came i saw and i conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee

High high hugh higher higher higher
Lailailaialialaialai higher

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Yemi Alade lyrics

Yemi Alade

Yemi Alade

The meaning of the song

Biography

Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artistes in Africa.

Following the releases of her albums King of Queens and Mama Africa with huge commercial success recorded for both albums, this made her embark on world tours consecutively.

Since then she has given us a total of 6 studio albums and an EP, including countless tours.

New Lyrics

Me Inside - Slipknot | Letras de canciones
{Intro} Por dentro, por dentro, por dentro, por dentro Por dentro, por dentro,
Muillet - Cold Fingers | Lyrics
{Chorus} Huh i got money on my fuckin side i dont give a fuck she gonna give my dick
Seekie - Quarters | Lyrics
Yeah look Just stay out the way Stack cheese little feta trying to fill up the safe
M1ks - Влада | Лирицс
{Текст песни «Влада»} {Куплет 1:} А помнишь как Влада, вместе
Peter Warlock - Tom Tyler | Lyrics
I am a poor tiler in simple array And get a poor living, but eightpence a day My wife as
Muillet - Coppers | Lyrics
{Chorus} Yeah i got it from fuckin best buy i got no words to fuckin reply I
​gl0wplatinum - MESH | Lyrics
{Intro: Townes Van Zandt} How come most of your songs are sad songs Well, you
YNKEUMALICE - Extreme left snowflakes | Lyrics
Snowflake meltdown Snowflake meltdown Snowflake meltdown It’s the final Brian
Peter Warlock - To the Memory of a Great Singer | Lyrics
Bright is the ring of words When the right man rings them Fair the fall of songs