avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Yemi Alade - Fake Friends

 
0
Copied!

{verse 1}
When the money come, i go change my face
All of my fake friends, we no go dey relate
When the money come, i go change my face
All of my fake friends, we no go dey relate
Hmmm
You know o, everybody get opolo o
Eh depend on the way wey you use am
This life na freelance o
Now i'm getting money o
Locate the bag and i secure o
Dem hating 'cause i'm gеtting
I no want make dem near mе

{chorus}
Over me, iró òre, iró o, iró repete
If you love me now, make you no love me later
Iró òre, iró o, iró repete
If you no love me now, make you no love me later

{post-chorus}
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When i make that paper
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When i make that paper

{verse 2}
Shey you go dey if money no dey my pocket oh oh
Back when i dey live my life on a low budget ah ah
I no dey pick your call, you dey vex for me
When i dey knock your door, you dey form for me
When i dey for streets you no remember
When i dey ebute metta
When you get money i been dey suffer
I been dey call, you no dey answer

{chorus}
Over me, iró òre, iró o, iró repete
If you love me now, make you no love me later
Iró òre, iró o, iró repete
If you no love me now, make you no love me later

{post-chorus}
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When i make that paper
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When i get that paper

{break}
Decale ma
Decale ma
Decale ma
Decale ma
You know o, everybody get opolo o
Locate the bag and i secure o

{post-chorus}
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When i make that paper
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When i get that paper

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Yemi Alade lyrics

Yemi Alade

Yemi Alade

The meaning of the song

Biography

Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artistes in Africa.

Following the releases of her albums King of Queens and Mama Africa with huge commercial success recorded for both albums, this made her embark on world tours consecutively.

Since then she has given us a total of 6 studio albums and an EP, including countless tours.

New Lyrics

Peter Warlock - To the Memory of a Great Singer | Lyrics
Bright is the ring of words When the right man rings them Fair the fall of songs
​pleaseeedontcry - ㅤbleeding out | Lyrics
{Intro} I’m so sorry but I just can’t help him I can’t love anyone else
GVTOR - Let Me IN | Lyrics
{intro} Close my eyes to a good life, close my eyes to the stars Open my eyes
Peter Warlock - The Birds | Lyrics
When Jesus Christ was four years old The angels brought Him toys of gold Which no man
KING ABADDON - Trvp mxtvl rvppxrz 2 | Lyrics
{Intro: KING ABADDON} I can't make real music Ahh, noo, ah, wow, ahhh
Conor Michael Smith - Just Stay Patient | Lyrics
{verse 1} Yeah, i'm in my own lane going slow and steady And when it's
Peter Warlock - Piggésnie | Lyrics
She is so proper and so pure Full steadfast, stable and demure There is none such, ye may
​​winnterzuko - Reva Diamonds | Paroles
{Refrain} Zuko x Zero dans la pièce Lunette thermo sur la tête Grandis
Mr. Weebl - Pangolin | Lyrics
{Chorus} Pangolin Unroll, start shufflin' From your pango face