avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Awesome Hc - Man

 
0
Copied!
Man - Awesome HC
...
Awesome HC:
Man go wake every morning
Wetin man go do?
Na to look for the money
Family go gat to chew
Everyday man is working
Pikin go go school
And the bills just keep on coming
And man no get excuse
Many challenges challenges challenges
That we face, that we face, that we face
Every single man dey run e race
And the things dem weh a man dey steady chase
Fit make a man to crase

We carry wеight, carry weight, carry weight
You gats be fit, gat bе fit, no be faith

Every single man dem can relate
To every single thing weh I dey say
Mehn I dey cap you reals

Hook:
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Kaptain (verse):
Hello mummy, mummy keep calling
Hello baby, baby keep billing

Current mood, mood is ‘state of mind cast’
Man just dey sad
Man no get cash

To be a man hard
I don full my tank
Nobody drop information say sapa dey around

Na em dey my yard
Dey make everything hard
Left home to feed home never see food chow

Man to man you know
Man gats get the dough
Man gats rock and roll

Brother man you know
Na location be road
To locate the dough

I gats get your back
You gats get my back
You know the street cold
Brother, Uche face gats show
Puff and pass the smoke...

Hook:
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah


Awesome HC:
You go try balance
You go try kpos
You go try gallant
You go strong

Though we know that nobody is really righteous
Life e fit to tight like you dey inside titus

I say you go try balance
You go try kpos
You go try gallant
You go strong

Though we know that nobody is really righteous
Life e fit to tight like you dey inside titus

But we roll....

Hook:
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Awesome Hc lyrics

Awesome Hc

No Foto

The meaning of the song

Biography

New Lyrics

blu€s - Cruz Cafuné | Letras de canciones
{Letra de "blu€s"} {Hablado: Dennis Brown} Dinero en
Mario [HU] - El Vagy Kanászodva | Dalszöveg
{"El Vagy Kanászodva" ft. Kretz dalszöveg} {Verze 1:
Saynpix - Наверное | Текст песни
Я пью лин, карие глаза (Карие глаза) Отпустило отпускай Я пью лин, карие глаза
VILLXIN - Pustyshkä | Текст песни
{Текст песни «pustyshkä»} {Припев} В тебе нет ничего, чтоб я
​‎montykeates - EASY | Lyrics
{Intro} Wipe my brain Forget about you easy Want you gone I don’t
Papillon - MOSAIQUE | Текст песни
{Бридж} Помню, что слушал всех кроме себя Голос кричал изнутри, в него не
Lenora - Scavenge | Lyrics
Tide pools, I come alive Kaleidoscopes printed in the sand Curiosity engrained between
IC Songs - Di Insan Cendekia | Lyrics (ms)
Saya datang kemari untuk tholabul ilmi Di Insan Cendekia gapai ridho Ilahi Saya ingin
VILLXIN - Feel It | Текст песни
{Текст песни «Feel It»} {Припев} Открыты все мои чувства