avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Xerx - Rap God

 
0
Copied!
Xerx
U n k
Ayayayaya
Yeah, before i hop on this beat i wanna give thanks to vertigo africa
Because they call me and i know am radical
And i’m trying my best i ain’t got vocals
But punch the bars with some punch lines and c eh!
Make una hear my flows i know say i too bad
I know say i dey try my best no be today we started
No be today we done dey start all this rap sh_t thing
Na why i come here say make i stand here
See, dey talk say first to come no be first to win
But as i start my best like this
I swear to god many people go come
You go feel thеir flows but i know say my rap e dey hot like d_ for insidе p_
You know na, when you put d_ inside a tight p_
Is so hot is so sexy
I try my best now, i wanna give thanks as i try my best
Because i know god is so bless, he bless me, i know i no be fake rapper
I no be fake rapper, when i start to flow for any beat like this
I go kill am even the producer go surprise
Say which kind guy be this one wey too good like this
And people for nigeria still dey compete like that
I too bad i dey try my best
I dey sing afro, rap and any thing wey you bring
Anything wey you carry come i go kill am dey go
And i go make people dey confuse but i dey rap dey go
I know say the camera man don dey confuse
Because i don make the guy, e just dey do
I dey sing like say i dey do comedy e dey feel the remedy
Very soon now, e go feel the melody for inside the rap
I dey give you the bars
E go dey hit you like say them knack you kpako for head
Because you go loose control
Omo see the guy done the shake him head
Like say he smoke colorado and he don kolo abi no be so? na so!
Me i dey rap e go be like say na talk i dey talk
And i go talk e go be like say na rap i dey rap
Rap is my food and i never loose my appetite
Anything wey you carry come c, me i go kill am c
I ain’t give a damn f_ about some assh_le b_ches
Niggas be coming my way
I know this is a competition, if rap is a school
I swear to god i go carry number one i go be the first position, yi!!!
This rap ehn, this rap is our case-study
Because me and rap, we get married together
We done put ring for finger and i swear to god
Na till die as dem talk am for bible say na the end
You know na fake rapper dey original rapper dey
If you see fake rapper, dey go carry paper, dey go dey speak some sh_t
But when immediately they rap am finish dey go stop, them go finish
But as you see me so
Omo rap dey my head, wey full my head like say na basin
I dey fetch am comot
I dey drop punch lines and some bars and i dey met people anywhere i go
I done rap normal for long time na
No be today i start this sh_t na
It is my hand work
God done give me
He done bless me

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Xerx lyrics

Xerx

Xerx

The meaning of the song

Biography

Xerx, whose real name is Zakaria Habakkuk is a multi talented Nigerian singer, Rapper and songwriter from Azuba Bashayi, Lafia Nasarawa State Nigeria. He is currently not signed to any record label yet

He was born on the 22nd of September, 1999 and he is currently 23 years of age at 2022. Xerx didn’t studied Music at any University but he is directly talented from God, he dropped his first single track “Moment” in 2021 which was produced by Snappy.

On the 28th of February, 2022, Xerx dropped a brand new Afrobeats single “Moment” to kick off his musical career. The song almost immediately, started to top various charts in just a few days of its release.

He was known previously as “Xerx UNK” before changing his stage name officially to Xerx. And his song “Moment” started going viral and boosting his fan base to wider audiences.

‘’Xerx’’ mode of singing can be opined to be a parallel, smooth, powerful and addictive vocals that transports its listeners through a 3D experience. Getting them hooked to wanting more.

Social media handles
Facebook: @hereisxerx
Instagram: @hereisxerx
Twitter: @hereisxerx

Can Xerx meet and/or surpass the accomplishments of his Career as a singer and Rapper at the same time??
We just have to wait and see.

New Lyrics

Минаева - Плохо, что аж хорошо | Текст песни
{Текст песни «Плохо, что аж хорошо»} {Интро} Ей, ей, ей, ей
Agrypnie - Aus rauchlosem Feuer | Liedtext
Immerwährend lodern die gleißenden Flammen Kein Meer dieser Welt vermag sie zu löschen
George Wassouf - جورج وسوف - Raksa Espani | Lyrics (ar)
"وياليلي ياعين جايبه الجمال ده منين انا ضحكتك نستني ده يوم حد ولا اتنين
RT - TRAP GOAT | Lyrics
RTIST's Verse : میرم بیرون اَ خونه توی Project و به سمت Block Glock مجال نمی دن
Taylor Swift - I Don't Wanna Live Forever / imgonnagetyouback | Lyrics
{part i: i don't wanna live forever} {intro} Oh-oh, oh, oh,
Peter Warlock - Bethlehem Down | Lyrics
When He is King we will give him the Kings' gifts Myrrh for its sweetness, and gold for a
Agrypnie - Blut | Liedtext
Namenlose Gräber Hinter eingebrochenen Mauern Verwittert und vergessen Leise heult
Hanahaki - Nostalgia | Lyrics
She is not real she just in my dreams Everything fake it's not what it seems I fly
Sean Glatts - Through The Flames | Lyrics
Bang, woke up to a loud boom Then i saw the roaring flames when i ran out my room So i