avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Magixx - All Over

 
0
Copied!

{Intro}
Oh nah nah nah eh
(Bang)
Magixx eh
(Banga)

{Verse 1}
I go wait, if na ten years e go take
And only you fit light my fire
Kele won’t you be mine
Where you Dey, Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma you too fine

{Pre-Chorus}
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
You're too sure enter for me

{Chorus}
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Way you whinе
No be lie
So Devinе
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over again yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh

{Verse 2}
Me never see this kind of love yah yah
You make want Dey para yah
Sey you go cause Casala
My girly no be ashana
Me I be the one for you see
I give You Luis bag and Gucci
The way biggie down is stupid
Omo it’s stupid yah

{Pre-Chorus}
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
You're too sure enter for me

{Chorus}
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over again yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over again yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh

{Outro}
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhh
Eh yah yah eh yah
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhh
Eh yah yah eh yah
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
You're too sure enter for me
(Banga)

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Magixx lyrics

Magixx

Magixx

The meaning of the song

Biography

Alexander Adelabu (born September 27, 1999) is a Nigerian singer and songwriter known professionally as Magixx. He gave fans insight into his early life, growing up under the tutelage of music lovers, and his passion for music during an interview with OkayAfrica:

I think growing up for me was one of the best parts of my entire life. I remember living with my mom and subsequently my grandma and grandpa, so most of my childhood I always had music around me, even when I was in my dad’s house. I basically spent my childhood between my grandma’s and my parents’. My dad used to have a lot of music playing in the house, Fela Kuti, DMX, Lagbaja, Celine Dion, Whitney Houston and a lot of R&B influences. I would go to church with my grandma and that’s where I picked up singing full time. […] Actually, like when I was 6, teachers would ask what we’d like to be when we grow up and I never for once thought of doing any other thing. I wrote my first song when I was 9, and recorded for the first time when I was 13. People I played my music for at that time encouraged me a lot, and I’d say it gave me more confidence. Recording in a studio cost a lot of money to me then but it was everything to me.

Magixx is unquestionably impressive. He sings haughtily, delivering lovey-dovey lyrics in a quick mix of English and his native tongue. He is the epitome of an afro-pop artist that is captivating audiences with his distinct musical style and vivacious attitude since the release of his first EP, Magixx, a love-inspired album.

Since then, he’s made a reputation for himself in the fast-rising Nigerian music scene with more singles like “Love Don’t Cost A Dime (Re-Up)” and featured verses on the collaborative album with fellow Mavins colleagues on songs like “Overloading (OVERDOSE),” “Won Da Mo” and many more.

On July 2, 2022, he attempted to attract a far broader audience with his second EP, ATOM, which was preceded by his hit single, “All Over.”

New Lyrics

Something or Other - Strike Me Down | Lyrics
{Verse 1} God forbid I don't know where you blind me Grit your teeth and
Blind me - За стенами | Текст песни
{Припев} Давай убежим? Поделимся проблемами? Я хочу свободы Но всё
Sarina - Bite Back | Lyrics
{Intro} Yuh yuh yuh yuh yuh Yuh yuh yuh yuh yuh Yuh yuh yuh yuh yuh
Parrotfish - Oops | Lyrics
{Verse 1} Impatient and intuitive I pull her closer by the hip It started
Cyclo - Xfa | Letras de canciones
Que difícil despedirse de quién amas Hay cosas más valiosas que el dinero y la fama
$A Milo - LIGHTS ON | Lời bài hát
{$A Milo} Lights On Checking My Phone Gửi Thêm Dòng Tin Nhắn Anh Cộng
$A Milo - THẬT SỰ | Lời bài hát
{$A Milo} 24/7 Cùng Những Người Anh Em Trong Căn Nhà Chật Cảm Nhận Mọi Thứ ở
Radik - Новый шмот | Текст песни
{Текст песни «Новый шмот»} {Интро} Ну мам, я тоже хочу быть
Sarina - Come to the light | Lyrics
{Verse 1} I think of when we met We started slow as friends Thought it