avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

3ple L - I Pray

 
0
Copied!
Chorus
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
I dey thank god oh
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
I dey thank god oh

Verse 1
So so drama in the hood everyday
And i pray to the mama wey don lose e pikin oh
So so blood in the news everyday
If you say make i talk tell me where to begin eh
Okwa onye ma mmadu n'gbu mmadu
Different situations wey е don happen
But i believе in humanity
We need to build new society
Keep going cuz tomorrow e go better gan
Hold my hand no matter the weather gan
Keep going cuz tomorrow e go better gan
Hold my hand no matter the weather gan
Prayer is the key to make your blessing pop like hennessy eh
So everyday i wake i pray

Chorus
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
I dey thank god oh
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
I dey thank god oh

Lot of people don go, me i dey here
In god we trust
Tryna bring smiles to me parent
Yeye
Cuz daddy long gone, and in the long run
I just had to be a man 'fore i even reach four
Money on my mind, i will never think poor
I say money on my mind, i will never think
Omo malo faraway
The boy di confirm
You say i no geti swag
No be your concern
I no like fight, i no be van damme
See i hustle each day all because of my fam
Oya shout-out to swizz and the rest of my man dem
Keeping it real than a million grand
Cuz one day na one day
Me gon make it to the top

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More 3ple L lyrics

3ple L

No Foto

The meaning of the song

Biography

New Lyrics

CORALINNE - Mesa Pra Um | Тexto
As nuvens desenham claramente pra mim Anos depois, mais uma vez assim? Ser resiliente é
Orpheus Omega - Emberglow | Lyrics
Mind degraded Doubt lingers in the air Thoughts have faded from hope turned to despair
The Hollywood Disco Jazz Band - Don's Place | Lyrics
Just come on in Stay awhile How have you been? I like your smile Join the
RussN 24LY - Rubberbands | Lyrics
RubberBands RussN 24LY Intro Yeah Ou Yeah It's RussN Ou
Bruce Hibbard - Love Will Always Make a Way | Lyrics
Ooh, love will always make a way In your heart, in your heart Can't you see it's
INXFLAXRE - WORLD TOUR | Lyrics
{Verse 1} So I got this ghetty green Look here nigga I'm a star
XJR - Lifestyle | Sångtexten
Sömnlös men jag är fortfarande uppe Trycker ner pedalen full fart genom tunneln M2, m3,
Justice & Tame Impala - Neverender | Şarkı Sözleri
Hatırlıyorum En zoru unutmadığım zamanlardı Asla bitmeyen Ve yapmak üzere olduğum