avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Kaysaint - Hustle-gyrate

 
0
Copied!
Beat...
Kaysaint
Beat...
...Bridge...
Any party I party
Dem dey carpi diem
With the money wey I get
We dey gyrate ooh... 2x
Chorus...
Na person wey work go chop.. 2x
Ohh ohh
Person wey work go chop
Person wey work go gbe body2x
Person wey work go chop
Na person wey work go gbe body
Person wey work go
Person wey work go gyrate ooh
... Hook...
Hustle make u pop
Hustle make u pop something 2x
... Verse1...
When the money come levеl go change
Person wey dеy sell market still dey find gain
Person wey dey hustle must get paid
Baba God! I need my blessings now
I just want end my story now
I want paint the street from white to brown
Mo ni igbagbo person Adura mi ti gba
Awon ota ile wa gan ti gba
Oya gbe body
Gbe body.. 3x
Tell somebody
Gbe body 3x
Tell somebody
Gbe body 3x
Tell somebody
... Chorus...
Na person wey work go chop.. 2x
Ohh ohh
Person wey work go chop
Person wey work go gbe body2x
Person wey work go chop
Na person wey work go gbe body
Person wey work go
Person wey work go gyrate ooh
... Hook...
Hustle make u pop
Hustle make u pop something
Hustle make u pop
Hustle make u pop champagne 2x
... Verse 2....
Omo de yi ngba dun ooo
Onla sweet ooo
To ba ni o mo ere sa
Se ole sa to swifty
Am feeling like king Kong
Hand on my chest
Kaysaint wey dey sing song
Na God bless me that's why I dey live long
Am ready to take over the kingdom
Ko si Anu loju mi mo
No mercy
Omo team wo ni Messi na
Na Barca
Won kin nwa Kole
Mo lo mu Parker
Kinni won ko si bi na No parking
Kini mo mu dani na Na parker
....
Person wey work go chop
Person wey work go gbe body2x
Person wey work go chop
Na person wey work go gbe body
Person wey work go
Person wey work go gyrate ooh
... Hook...
Hustle make u pop
Hustle make u pop champagne
Hustle make u pop
Hustle make u pop champagne 2x

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Kaysaint lyrics

Kaysaint

No Foto

The meaning of the song

Biography

Ademola Temidayo Ajibade is an amazing artist from Nigeria. He is a musician and song writer both in Hip Hop and Rap and Graphic designer. He was born and hail in Ogun State in 2nd of July 1997. He attended Army children nurse and primary school, where he obtained first school leaving certification. And proceed to the next step which is secondary school Army day Secondary school, where he obtained his SSCE. Later went for Computer training in Ogun state, CEPHAS COMPUTER INSTITUTE.
Both his mom and dad are native of Osun State IREE, where he always claim Osun State as his State of ORIGIN

NB: Keep streaming on it, No dream is too big to achieve.... Says @kaysaint
Get in touch with him on whatsapp 07067590635
On Facebook :Kaysaint
On Instagram: kaysaint 01

Listen to KAY_SAINT____GIVE__ME__LOVE___.mp3 by kaysaint on #SoundCloud
soundcloud.app.goo.gl/Gcmf6

New Lyrics

ANALINGUSHTERN - РЭП МЯСО Т | Текст песни
{Текст песни «РЭП МЯСО Т»} {Интро} Супер Gineall 1, 2, 3
ПАЛПИ ФИКШН - НЕБО ПЛАЧЕТ | Текст песни
{Текст песни «CRYSTAL TEARS»} {Куплет 1} Тук-тук, к твоему
PEKA - Colis suspect | Paroles
{Paroles de "Colis suspect"} {Couplet 1} On fou la
Lisa Stokke - The Sound Of Music | Lyrics
{Verse} The hills are alive With the sound of music With songs, they have
Lisa Stokke - The Trolley Song | Lyrics
{Intro} With my high-starched collar and my high-top shoes And my hair piled
Lisa Stokke - Whistle Down The Wind | Lyrics
{Verse} Whistle down the wind Let your voices carry Drown out all the
Mehdi Lekok - NRV | Paroles
{Couplet 1}: Makansslich track o ntssnak tbarkou lya Dareb parcouris
CeisxolpEr - Yeah40 | Текст песни
{Интро} Эй, а, эй Я-я-я Я-я А-а-а {Припев}
Lisa Stokke - Someone Like You | Lyrics
{Verse} I peer through windows, watch life go by Dream of tomorrow, and wonder