avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Gbeke - Gi Mi

 
1
Copied!
Gbeke, Gbeke

Make I feel your touch
Baby, I need real love

I no understand why you can't be my man
You dey ask how I am, but you dey treat me like fam
You gat me actin foolish, I no sabi what I'm doin
La di da, you amuse me, abi na, could we do this

Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
So fun mi
Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
So fun mi
Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
So fun mi
Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
So fun mi

You want come thru
Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
So fun mi
You want some new
Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
So fun mi
You want catch cruise
Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
So fun mi
You fit choose da groove
Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi

I go dey wey you dey, I go light up di flame
I go love you always, I go spend all my days
I go fight for your case, I go run hate away
I go please you babe, I go appreciate ya

I no understand why you can't be my man
You dey ask how I am, but you dey treat me like fam
You gat me actin foolish, I no sabi what I'm doin
La di da, you amuse me, abi na, could we do this

Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
So fun mi
Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
So fun mi
Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
So fun mi
Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
So fun mi

You want come thru
Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
So fun mi
You want some new
Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
So fun mi
You want catch cruise
Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
So fun mi
You fit choose da groove
Won't you gi mi, gi mi

Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
Tell me would you gi mi, gi mi, gi mi
Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
Tell me would you gi mi, gi mi, gi mi
Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Gbeke lyrics

Gbeke

No Foto

The meaning of the song

Biography

New Lyrics

DYWTYLM - Sleep Token | Letras de canciones
{Letra de "Sleep Token - DYWTYLM (Traducción al Español)"}
Marqus Anthony & Ira Dos - Mercy | Lyrics
Chorus (Thee Destiny): Looking up at the sky and I'm thankful to God 'Cause He
Rhymeschemes Tha God - Language of the Gods | Lyrics
So everytime I see my enemies my heart Reloads Hatred Blade forged with a lightning strike,
Nota - KOŞ | Şarkı Sözleri
{Nakarat: Nota} Koş! Paranın peşinden herkesle olamam dost Alayı peşimde
R.T. [RD] - Desahogo Lyrical | Lyrics
{Letra de "Desahogo Lyrical"} {Intro: R.T. & Taino
KATYA KLON - Шиза | Текст песни
{Текст песни "Шиза"} {Припев} В этом доме у людей
Diggz Da Prophecy - Stussy | Lyrics
{Verse 1: P-EZY} She on a vibe, might get used to it She been on my mind,
The Apparition - Sleep Token | Letras de canciones
{Letra de "Sleep Token - The Apparition (Traducción al Español)"}
LYF THE RAPPER - Rollin’ | Lyrics
{intro} Rollin’, rollin’, yeah I ain’t even trolling Rollin’, rollin’,