avatar
Your name :

or login

Add Song
New comments

Mo Jigger - Violence

 
0
Copied!
Ah clear road oga
Clear road
Shawdy say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Ladies and gentlemen

Soldier man a dey for conner
No retreat no surrender
Don’t put hand on my diva
Don’t put hand on my diva
She fine pass mami wata
She no get money palaver
Girl for you my pretty diva
I go fight kung fu

No room for nonsense
Play and you go see violence ah
No room for nonsense
Play and you go see violence ah

Shawdy say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Make we meet and knack

Fine girl you be dangerous
I follow you go Pentecost
So you see I am that serious (serious)
Me a no see who go check and balance am
A go take mic and announce am
Say me a fall for you period (ahh)
You are a fine girl (ahh fine girl o)
Wetin be your problem (ohh problem o)
So so nonsense (ahh nonsense o)
We go fight them (ohh fight them oo)
No room for nonsense
Play and you go see violence ah
No room for nonsense
Play and you go see violence

Shawdy say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Make we meet and knack
I meet am a catch am a give am ta

Clear Road
Mo Jigger
Ladies and gentlemen
Clear road charlie
Clear road

Shawdy say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Make we meet and knack
I meet am a catch am a give am tata

SoundCloud:

edit soundcloud

YouTube:


More Mo Jigger lyrics

Mo Jigger

No Foto

Song Description

Biography

New Lyrics

[stranded] - Optigon [heart-shapedlabyrinth] | Lyrics
{Verse} Blood in the aquarium The ship can’t enter hyperspace Banished to
Shawtytears & LOLIWZ - DISS | Текст песни
{Текст песни «DISS»} {Интро: shawtytears & LOLIWZ}
Vamos a la Playa - Righeira | Testi
{Traduzione italiana di "Vamos a la Playa"}
Joe Matt - Reach your hand | Lyrics
Scotty c got this one... Reach your hands to the sky Say that i believe he's
Norman - Cuba Libre | Lyrics (pl)
{Chorus} Zapomniałem zabrać żal Skoro ciepło tak wygląda, ej Polejmy
Veintiuno - Armadura | Letras de canciones
{Verso 1} Yo quería curar tus heridas Y tú te morías Por ser la
Salma Rachid - سلمى رشيد - Njik Droka | Lyrics (ar)
ألو ألو وايا الجاليني تا فينك احنيني ألو ألو ألو ألو ويا الباليني واجي
HENEAS - ꧁Cloudy Outro꧂ | Letras de canciones
{Intro // Umbrella - Rihanna} {derrege} Heneas mi hermano es la
Sandpit - Mock Arizona | Lyrics
Can I phone your mock Arizona? It's really nice there Well, truth or double dare